Boyskido - Mood Lyrics

Lyrics Mood - Boyskido



I'm not feeling good
If nobi money omo nothing can change my mood
I dey wear one jeans one shirt
And I just get one shoe
Ooo no no no no
Nothing can change my mood
I say nothing Can change my mood
I say nothing can change my mood
If nobi money omo nothing can change my mood
Awon temi wa ni yankee me i still dey beg for hood
Ooo no no no no
Nothing can change my mood
Nothing can change my mood
Oooh no
Oluwa i dey beg you please
Oluwa joor wa shanu mi
Oluwa pick up my call
Oluwa joor no let me fall
Oluwa i dey beg you please
Oluwa joor wa shanu mi
Oluwa pick up my call
Oluwa abeg no let me fall
I no dey do i love you too
This mood is not for me and you
No action put me cartoon
I just want to chop banku
I no dey do i love you too
This mood is not for me and you
No action put me cartoon
I just want to chop banku
If i cry today i vex tomorrow
Small 2k I still dey borrow
All this fine girls dem no gree follow me
Ah all of them no dey go low
Ah do do ri do do e do doo e do doo higher
This my mood is fucking fire
I'm not feeling good
If nobi money omo nothing can change my mood
I dey wear one jeans one shirt
And I just get one shoe
Ooo no no no no
Nothing can change my mood
I say nothing can change my mood
I say nothing can change my mood
If nobi money omo nothing can change my mood
Awon temi wa ni yankee
Me i still dey beg for hood
Ooo no no no no
Nothing can change my mood
Nothing can change my mood
Oooh no
Omo
I be the console for my game
Make you no pray make God put you for my lane
As you see me so i am fucking in pain
I have been drinking pepsi
While they popping champagne
They think
We can't do without them
My song don become the anthem
No light abeg bros make you on gen
Tell all the hatters make dem do fem
Mama I promise i will make you proud
For all the suffer wey you suffer for me
All the things wey you do for me
Mama I promise i will make you proud
For all the suffer wey you suffer for me
All the things wey you do for me
Oluwa i dey beg you please
Oluwa joor wa shanu mi
Oluwa pick up my call
Oluwa joor no let me fall
Oluwa i dey beg you please
Oluwa joor wa shanu mi
Oluwa pick up my call
Oluwa abeg no let me fall
No let me fall
No let me fall
No let me fall
No let me fall
Baba no let me fall
No let me fall



Writer(s): Adeyinka Dare


Boyskido - I AM NEXT
Album I AM NEXT
date of release
08-10-2021




Attention! Feel free to leave feedback.