Broda Shaggi - Oya Hit Me Lyrics

Lyrics Oya Hit Me - Broda Shaggi



Hello oh hello oh; how-are-you?
Them dey follow you talk,
you dey do like Assistant Jesus abi?
If I knack you 2-by-2 for spinal cord,
you go enter menopause
Okay okay; them don dey give you cream abi?
You self don dey bleach;
see as you finger be like Port-Harcourt bolli; omo ale
- Masterkraft on the beat -
Oya Oya Oya Hit Me
En en any question of the day? Hit Me
Ehn? Oya Oya Oya Hit Me
Jibiti yin le oh, baby- Hit Me [em em]; oh orh
Ah, hello oh; how-are-you?
Na me dey greet you; how do you do?
Emi o gb'oyinbo oh; emi [awa] o lo school
Eh; slippers l'an wo o, a o wo shoe
Ehn, hello oh; how-are-you?
Gbo; Mushin tabi Lekki; seh na Hamburger tabi saki?
No dey form jhor, you be kpaki; yea yea
Oya hold it; why you dey blush?
Saba saba sabalele; won ti k'oti tuntun de
Saba saba sabalele; won ti ko awon omo le
Oya Oya Oya Hit Me
En en any question of the day? Hit Me
Ehn? Oya Oya Oya Hit Me
Jibiti yin le oh, baby- Hit Me [what what do you think about?]; oh
Oya Oya Oya Hit Me; uhn uhn uhn uhn
Any question of the day? Hit Me
Yes! Oya Oya Oya Hit Me
; sokoto ti ya, baby feel it; oh orh
[What what do you think about...?]; Yea
Masterkraft, plate ti danu oh;
Yea; ah eh; Masterkraft, you no go use beat kill me
Yea yea, no thief my thing Something is baithn ah
Sorry sir; ah ah ah; eh eh; yehh; wait
Who carry my sport machine?
Saba saba sabalele; won ti k'oti tuntun de
Saba saba sabalele; won ti ko awon omo le
Oya Oya Oya Hit Me
En en #AnyQuestionOfTheDay? Hit Me
Ehn? Oya Oya Oya Hit Me
Jibiti yin le oh, baby- Hit Me [what what do you think about?]; oh
Oya Oya Oya Hit Me; uhn uhn uhn uhn
Any question of the day? Hit Me
Yes! Oya Oya Oya Hit Me
; sokoto ti ya, baby feel it; oh orh
Eh, carry go, make you just;
Outro
Roll this waist jhor; ki lon se e? Ah ah
Ifeoma, why you dey form?
Wait; na club you dey oh; no be wake-keeping
O n ye e?



Writer(s): broda shaggi


Broda Shaggi - Oya Hit Me
Album Oya Hit Me
date of release
25-09-2018





Attention! Feel free to leave feedback.