Lyrics Everyday - Sound Sultan , Bez , Cobhams Asuquo
Hmmmm,
Ahhhh
Story
ooh,
story
I
wan
tell
you
a
story,
it
happen
somewhere
where
I
know
Three
friends
dey
for
village,
dem
wan
find
city
go
Dem
wan
go
find
better
life,
somewhere
way
green
grass
dey
grow
Where
dem
go
fit
blow
Monkey
na
workaholic,
sit
down
look
na
the
dog
name
Baboon
wey
be
their
brother,
him
mouth
sweet
pass
sugarcane
The
same
thing
wey
you
tell
them,
na
him
make
monkey
dey
slave
And
the
Dog
complain
eh
eh
eh
Everyday
for
the
thief,
one
day
for
the
owner
of
the
house
E
fit
take
time,
but
one
day,
one
day,
Monkey
go
go
market
Sit
down
looku
dey
there
as
Baboon
dey
run
the
town
Ahhhh
ahhh
Plenty
years
join
together,
sit
down
look
dey
the
same
place
Monkey
work
till
retire,
e
no
get
leave,
e
no
get
pay
Baboon
dey
just
dey
flenjor,
throw
Banana,
throw
dem
bone
But
e
dey
chop
alone
(chai!
thats
not
fair)
Everyday
for
the
thief,
one
day
for
the
owner
of
the
house
E
fit
take
time,
but
one
day,
one
day,
Monkey
go
go
market
Sit
down
looku
dey
there
as
Baboon
dey
run
the
town
Ahhhh
ahhh
E
dey
run
the
town
ooh
Ahhhh
ahhh
E
dey
run
the
town
ooh
See,
Everyday
for
the
thief,
but
one
day
for
the
owner
of
the
house
E
fit
take
time,
but
one
day,
one
day,
Monkey
go
go
market
E
go
dey
sit
down
look
for
Tv
as
Baboon
dey
run
the
town
Everyday
for
the
thief
(Everyday,
Everyday)
one
day
for
the
owner
of
the
house
E
fit
take
time,
but
one
day,
one
day,
Monkey
go
go
market
Sit
down
look
for
Tv
as
Baboon
dey
run
the
town
Oh
oh
oh
oh
oh
oh
oh...
Everyday
for
the
thief,
(For
the
thief
oh
oh
oh)
one
day
for
the
owner
of
the
house
E
fit
take
time,
my
brother
passess
time
go
go
market
Sit
down
look
for
Tv
yea
eh
eh:
Sit
down
look
for
Tv
as
Baboon
dey
run
the
town
Attention! Feel free to leave feedback.