Czah The Dream feat. Dapper Dee - High On Life Lyrics

Lyrics High On Life - Czah The Dream feat. Dapper Dee



Ooh ooh
Yeah yeah yeah
Dream
Moti shayo
Moti shayo
So many things wey dey happen
Monte carlo
Jeka jaiye o
Jeka jaiye pelu alaye o
So many things dey sup
Money wey dem talk say make we use chop we use am sub
Toripe afe cashout gan
Oh I'm high on life
What's your palava
When you no be olopa
Why you come dey question man
Me I'm high on life
Tell me what's your palava
When you no be olopa
Why you come dey question man
First we thank God
Cause everything we overcome it was serious
They didn't help us but we had our reason so we focused
So what's your P now I no dey form boss but you know I be O.G
I started out with nothing and I turned nothing straight up into something
(Yeah Yeah)
Girl call my phone tryna get the pipe(right pipe)
But I'm on the road tryna get it right(right right)
And when you get the cheese keep it with the mice(with the mice)
One of the goals is to get mommy a house
I be boss I be actor you fit call me klaus
I used to take denver to go to mars
I get bigger dreams na why I skip class
Focus on your goals remember your past
Moti shayo
Moti shayo
So many things wey dey happen
Monte carlo
Jeka jaiye o
Jeka jaiye pelu alaye o
So many things dey sup
Money wey dem talk say make we use chop we use am sub
Toripe afe cashout gan
Oh I'm high on life
What's your palava
When you no be olopa
Why you come dey question man
Oh I'm high on life
What's your palava
When you no be olopa
Why you come dey question man
Me I no fit wait make you blow o
Hmm
Cause I know say if you blow lasan
Na wahala o
Industry don scatter
Shine on bro
Drop more hits
Aje
Drop more hits
More blessings to you bro
One love



Writer(s): Ayomide Omosebi


Czah The Dream feat. Dapper Dee - The Dream (Deluxe)
Album The Dream (Deluxe)
date of release
24-08-2022



Attention! Feel free to leave feedback.