Lyrics MDRA (Men Dey Run Am) - DanDizzy
That
Barney
wey
u
Dey
carry
for
head
Men
Dey
run
am
Lifestyle
wey
u
Dey
dread
Men
Dey
run
am
Humble
yourself
as
u
Dey
move
ahead
2seconds
men
Dey
Omoh
dem
go
shake
your
leg
Men
Dey
run
am!
6benz
living
in
a
duplex
Men
Dey
run
am!
Cap
less
no
be
you
wey
do
first
Men
Dey
run
am!
Big
boy
Shey
nah
you
dey
too
flex
No
loud
am
make
men
no
go
make
u
boo'less
Men
Dey
run
am!
Ruuu
ru
run
am
Men
Dey
run
am
Ruuuu
ru
run
am
Wavezaddy
eiii
Life
nah
personal
race
Some
Dey
leg
am
Some
Dey
tika
tika
No
competition
life
short
like
my
blue
nikker
Before
I
enter
6feet
make
I
see
six
figures
Cos
who
no
make
am
for
street
nah
him
Dem
Dey
Call
Alika
Put
your
energy
for
where
u
Dey
chop
No
Dey
whine
me
because
nah
for
IG
u
pop
For
real
life
if
e
sup
Men
go
sly
u
with
rubs
U
fit
kpai
if
you
pause
U
go
grind
till
e
pure
U
go
chase
ikebe
super
Enter
lekki
peninsula
Nah
Aboki
wey
dey
peel
am
U
cannot
afford
her
suya
Nothing
wey
u
want
do
Wey
dem
never
do
Stop
the
mezebu
and
get
the
revenue
Rugged
u!
That
Barney
wey
u
Dey
carry
for
head
Men
Dey
run
am
Lifestyle
wey
u
Dey
dread
Men
Dey
run
am
Humble
yourself
as
u
Dey
move
ahead
2seconds
men
Dey
Omoh
dem
go
shake
your
leg
Men
Dey
run
am
6benz
living
in
a
duplex
Men
Dey
run
am
Cap
less
no
be
you
wey
do
first
Men
Dey
run
am
Big
boy
Shey
nah
you
dey
too
flex
No
loud
am
make
men
no
go
make
u
boo'less
Men
Dey
run
am
Ruuu
ru
run
am
Men
Dey
run
am
Wavezaddy
I
no
fit
let
anybody
to
stress
me
I
no
be
those
boys
wey
dey
stand
for
lekki
Dey
shout
boss
bless
me
Can't
oppress
me
cos
God
bless
me
Ltk
oversabi
hmmmm
That's
kinda
disgusting
You're
toasting
she's
ghosting
and
posting
U
make
am
Of
course,
not
you're
roasting
Nah
those
things
Dey
make
man
Dey
lose
sense
She
Dey
use
Benz
u
use
leg
you're
useless
Abobi
Wetin
u
Dey
chase
Tel
me
the
truth
nah
the
money
or
the
waist
Them
shenk
u
U
still
wan
Dey
look
Uche
face
Nah
who
make
am
Nah
him
Dey
easy
fornicate.
Try
Dey
reason
from
your
brain
Abobi
That
Barney
wey
u
Dey
carry
for
head
Men
Dey
run
am
Lifestyle
wey
u
Dey
dread
Men
Dey
run
am
Humble
yourself
as
u
Dey
move
ahead
2seconds
men
Dey
Omoh
dem
go
shake
your
leg
Men
Dey
run
am
6benz
living
in
a
duplex
Men
Dey
run
am
Cap
less
no
be
you
wey
do
first
Men
Dey
run
am
Big
boy
Shey
nah
you
dey
too
flex
No
loud
am
make
men
no
go
make
u
boo'less
Men
Dey
run
am
Attention! Feel free to leave feedback.