Delis - Yarn Dust Lyrics

Lyrics Yarn Dust - Delis



Yeah dem dey yarn dust but me I no go settle
The music be like drugs and I'll never stop to peddle aye
Daily we dey climb just dey try to change the levels
Man I'm sorry to these niggas wey dey want see us at zero aye
Dem dey yarn dust but me I no go settle
The music be like drugs and I'll never stop to peddle aye
Daily we dey climb just dey try to change the levels
Said I'm sorry to these niggas wey dey want see us at zero
Yeah I still dey ride, steady on the pedals
Tryna make it in the city but we started from the ghetto
You prolly don't believe it ain't had nothing from the get go
Started from the valleys now we climbing hills ain't no stilettos
Got no regrets for past choices that I've made
Or the paths that I graced the fails and mistakes
And all the hate that I faced and the encounters with the snakes
All that shit done made me brave and wiser now I navigate
Without stressing and so I'm grateful for my blessings
Niggas think we taking L's in life but all we take is lessons
I increase and never lessen and fearless with my steps
Coz If you want success you gotta know it happens in successions
So me I just dey aggregate, blossom at a balanced rate
Got a lotta patience but me I no get time to waste
I look into the rapping game all I do is salivate
Then grab a plate, serve your favorite rappers then i masticate
Coming with the force
Kicking down the doors
Me I don't dull, swear I'm feeling like a god
I just wanna bend the laws
Never listen to the talk
Get the bag with my boys
I ain't really with the noise
Yeah Dem dey yarn dust but me I no go settle
The music be like drugs and I'll never stop to peddle aye
Daily we dey climb just dey try to change the levels
Man I'm sorry to these niggas wey dey want see us at zero
Dem dey yarn dust but me I no go settle
The music be like drugs and I'll never stop to peddle aye
Daily we dey climb just dey try to change the levels
Said I'm sorry to these niggas wey dey want see us at zero
Some niggas seem to think they know exactly what be best for me
But I just do my thing I no dey listen what they telling me
Coz they don't take they own advices that's just weird to me
Mr know it all, dust talk, stay clear from me
I do this outta nothing I'm just tryna multiply
Soak up all the pressure flip it round and then apply
Diving off the cliffs, if I fail at least I tried
Pick myself and go again I'm doing this shit till I die
You can't deter my ambition, I'm a man on a mission
Turnt myself into a chef and then my room into a kitchen
Everyday I dey cook check the fire I be dishing
I'm just bringing to existence everything that I envision
Always on the go all I see is green lights aye
All I drop is heavy shit all these rappers still light aye
Something like an arsonist that's what I feel like
Coz everything thing I get on i no dey care I will light
Coming with the force
Kicking down the doors
Me I don't dull, swear I'm feeling like a god
I just wanna bend the laws
Never listen to the talk
Get the bag with my boys
I ain't really with the noise
Dem dey yarn dust but me I no go settle
The music be like drugs and I'll never stop to peddle aye
Daily we dey climb just dey try to change the levels
Man I'm sorry to these niggas wey dey want see us at zero aye
Dem dey yarn dust but me I no go settle
The music be like drugs and I'll never stop to peddle aye
Daily we dey climb just dey try to change the levels
Said I'm sorry to these niggas wey dey want see us at zero aye



Writer(s): Edafe Ogba


Delis - Yarn Dust - Single
Album Yarn Dust - Single
date of release
11-06-2021




Attention! Feel free to leave feedback.