Duncan Mighty - Onye Nkpom Hio Ft Nigga Raw Lyrics

Lyrics Onye Nkpom Hio Ft Nigga Raw - Duncan Mighty



Abia
Ooh oh duncan mighty
Ele gdadu le
Oh oh duncan mighty
Elika sogbule ma le(?)
Ele gdadu le
Onye kpom hio e
Onye kpom hio e
Nsi unu kpom e
Nsi unu kpom e
Onye kpom hio e
Onye kpom hio e
Nsi unu kpom e
Nsi unu kpom e
If you dey (?) red wine, hot drink or laga beer
Biko chetakwa na ibu moto bia
Some girls ga eche na ibu ukwu
Gi wete ego iji azu afia
Ka akuo ya gbo gbo
Chie
Oh boy see activity,
This one dey against the force of gravity
You need a girl with sensitivity
If say we be mobile phone you go feel the connectivity
Any woman wey shakara for you, leave am
When you done waka eh she no go believe am
Show am say you be oga he be madam
But ifukwa wa uche ya di ya just (rap?) out
Odighi afia aru fiaba aru
Agbajie gi aka ki ta ibido tagbaru
Special warning!
Most of this guys dey nori so i dey
Advise you, my guy hold your dulling
Onye kpom hio e
Onye kpom hio e
Nsi unu kpom e
Nsi unu kpom e
Onye kpom hio e
Onye kpom hio e
Nsi unu kpom e
Nsi unu kpom e
If you ready for mah own beat
Rasta man and duncan mighty, lyrical hit
Start the gbedu make you happy when you jam it
When the people pon the street they mah want it
So everybody just say roll it
Shebi you go like to dey move it
Holipa(?) dem nevah understand it
And if you ready make you(?)
Say you no dey tire
You don finish paraga
When all Bobos dey para
Now you don powah
Say you no dey tire
You don finish paraga
When all Bobos dey para
Now you don powah
Right about now, come dey ready now
Right about now, everybody now
Right about now, duncan mighty
Onye kpom hio e
Onye kpom hio e
Nsi unu kpom e
Nsi unu kpom e
Onye kpom hio e
Onye kpom hio e
Nsi unu kpom e
Sister, eziokwu imara mma nke ukwu
But ana aza gi meat maka ibu.
Kukurukuuu!
Nwoke take'cha gi out i'zuzuru takye(take) in
You dey claim ajebo upon say you no know anything
Iricha rice m'obu Ji na beans for
Dinner ikwado puo chowa nwoke gina ya g'edina
Ta ta, aragaagba ndi ara eh
You enter my party dey do shakara hey!
Ikoro gbago ikoro gbada nata for oga lord onye bi n'ime gbagada
Sister, tell me na who you dey fall na
Say our perfume dey smell like comfor(t)
Duncan mighty on the mike,
Make im i just dey do wetin you like onye
Kpom hio msi unu kpom talk to raw at yahoo dot com
Onye kpom hio e
Onye kpom hio e
Nsi unu kpom e
Nsi unu kpom e
Onye kpom hio e
Onye kpom hio e
Nsi unu kpom e



Writer(s): Duncan Wene Mighty Okechukwu


Duncan Mighty - Fully Loaded
Album Fully Loaded
date of release
31-05-2009




Attention! Feel free to leave feedback.