Duncan Mighty - Unu Ge Gbum Madu Ft Nigga Raw Lyrics

Lyrics Unu Ge Gbum Madu Ft Nigga Raw - Duncan Mighty



Heh
Nigga Raw nwanne
Abia huhuuuu hei chei
Unu ga egbu mmadu ooo heiii heh
Hahahaa huhuuu heh(I'm back again, again)
Unu ga egbu mmadu ooo heii heh(wooo heeii)
Unu ga egbu mmadu 2
D way wey una do me I no gbadun 2
Ko gbadun 6
Ejego m North, je West, je east, je south
Weh fuu na bendin corner di iche 4rm roundabout
Our leaders na afu anyi ka property
O ya mere most of us gi ako maka poverty
Sometimes o na adi ko our fault
Our economy dey somersault
Ur worth is ur right b4 election
Ma na after election ihe I ga afu bu selection
We have d right to choose
Ma na for 9: 00 news mu na gi go confuse
Akocha maka ndi jeru tuo vote na ndi ejero
Ebido koba maka ndi kweru na ndi ekwero
It is very funny(funny)
Upon all our money,
We still dey our forty-something missionary journey
But be it as it may, we go survive no matter wetin dem do or say(eeeh)
I don talk am b4, I go still talk am again
All these things wey dey happen na we dey suffer d pain(suffer d pain)
Nwanne o di horrible, o nwero ife money bu so let me b audible
Ha kwecha anyi nkwa na campaign
If dem win they go bone begin pop champagne
If they like sef, make dem call me tout
I no fit shout and I no go fit close my mouth
For naija we get plenty mineral resources
People still dey break down past molue buses
For Africa and we get d best Armed forces
But d worst is dem too dey owe we doctors and nurses
What an injustice
Na so dem kill plenty people for one city wey dey for Ekiti
What a pity
We need peace & unity, job opportunity in our community
De way wey una dey run tinz for this country me I no gbadun 2 (chai)
Ko gbadun ko gbadun eeihuuhuhu
I no gbadun huuuuuuu eeh
Hei, Chineke mei
Unu ga egbu mmadu huhuuu heh
Unu ga egbu
Unu ga egbu mmadu huhuuu hai chai
Duncan Mighty dey here so hei
Nigga Raw nwanne



Writer(s): Duncan Wene Mighty Okechukwu


Duncan Mighty - Fully Loaded
Album Fully Loaded
date of release
31-05-2009




Attention! Feel free to leave feedback.