Lyrics Scammer - Tulenkey , Efe
Scammer
Somebody
eh
Police
is
your
friend
oh.SCAMMER
Bail
is
free
till
you
enter.SCAMMER
Hello
baby
have
you
sent
it
.SCAMMER
I
swear
I
dey
my
period
.SCAMMER
Vote
for
me,
I
go
build
road
.SCAMMER
For
Instagram
Dem
dey
fine
oh
.SCAMMER
Oh
no
Iye.
.SCAMMER
See,
if
you
enter
Lagos
make
you
call
me
.SCAMMER
Chai!
9pm
e
never
pick
oh
.SCAMMER
Drop
your
Aza,
I
go
send
am
.SCAMMER
Heh,
Efe
see
me
in
my
office
.SCAMMER
I
can
never
cheat
on
you
oh
.SCAMMER
You
be
scammer...
SCAMMER
I
be
scammer...
SCAMMER
See,
Thief
Maggi
them
go
beat
you
.SCAMMER
Thief
billions,
Dem
go
hail
you
.SCAMMER
Yoruba
Demons
Dem
be
wetin?...SCAMMER
I
say
them
be
wetin?...SCAMMER
Lekki
girls
na
wetin?...SCAMMER
See,
Take
it
easy
it's
my
first
time...
SCAMMER
Na
only
the
cap
I
go
put
oh...
SCAMMER
You
dey
owe
landlord
but
you
buy
car...
SCAMMER
Haha,
Children
are
leaders
of
tomorrow...
SCAMMER
You
be
my
man
crush
everyday...
SCAMMER
In
other
words
if
she
ask
30
billion
for
Make
up,
be
quick
don't
hesitate...
SCAMMER
Never
the
less,
All
girls
are
the
same
so
no
matter
how
much
She
love
you,
chairman
you
go
pay...
SCAMMER
Over
the
years,
I've
seen
lekki
school
girls
mature
into
fully
grown...
SCAMMER
Professional
Scamists...
Top
Notch
Systematically
gaining
your
cash
Coincidentally
positioning
themselves
at
Vantage
point
and
accidentally
you
fall
in
the
trap
Unexpected,
you
start
telling
yourself
she
is
the
one
Oga
relax
na
scam...
SCAMMER
Open
your
eyes,
Tactically
relocate
yourself
and
run
for
your
life
Because
if
mistakenly
you
fall
for
her
lies,
Emotionally,
Mentally
and
Physically,
She
go
fuck
up
your
life
BEWARE...
SCAMMER
Attention! Feel free to leave feedback.