Lyrics Wicked Man - Erigga feat. Oritsefemi
O
no
Na
na
na
na
na
Oritse
Femi
oo
Its
ur
Bwoi
Erigga
New
Money
Akpos,
Omo
I
no
like
the
Way
u
dey
Behave
U
dey
always
dey
do
like
say
na
U
wicked
pass
for
this
Life
abi?
No
worry,
na
God
go
judge
u.
He
No
know,
Free
Am
2 O
Clock
for
night,
I
sit
down
my
Doormot
dey
Bloaw/
With
the
hope
say
all
the
Pains
go
Cormot,
as
how/
I
Just
receive
one
mumu
phone
call/
My
Paddy
for
Ekpoma,
dem
just
use
am
count
score/
Sabi
Boy,
No
Be
today
dem
don
dey
tam
am/
I
even
hear
say
who
Dog
am
na
same
person
wey
Bam
am/
This
Na
Guy
man
wey
don
commit
tire
for
Port/
Use
Kala
Face
U,
u
no
dey
leave
till
fire
Comot/
Number
One
Butcher,
U
no
wan
follow
am
Do/
Cos
Korokoro
omo
boy
go
duck
u
for
School/
Na
so
e
name
tey
cast,
even
when
e
Kawa/
Enter
B-Side,
e
fuck
up
no
still
Sour/
Na
So
e
just
Be,
person
wey
be
say
dey
follow
u
roll/
Na
d
same
person
wey
go
change
am
for
u
when
its
time
to
go/
Dem??
The
Guy
na
Runs,
omo
boy
no
know/
Hook(Oritse
Femi):
Hey
Mr
Wicked
Man/
Turn
around
and
see
what
happening
Behind
U/
U
just
dey
take
us
for
a
Fool/
Bcos
we
dey
use
small
mind
dey
serve
U/
Hey
Mr
Wicked
man/
Change
Ur
ways/
All
this
ur
bad
bad
tin
wey
u
dey
do/
One
day
go
be
your
judgement
day/
One
day,
judgement
day/
One
day
one
day
one
day
go
be
One
day/
Mama
go
market,
Pikin
go
school,
Papa
go
work/
All
this
na
make
dem
fit
arrange
wetin
pikin
go
chop/
The
Small
Eba
and
Ice
fish
wey
dem
arrange
give
am/
Na
wetin
go
dey
her
belle,
till
evening
come
meet
am/
Her
Uniform
na
Tear
Tear,
but
Papa
no
care/
E
own
na
to
sit
down
with
compound
men
dey
drink
beer/
Dey
argue
Politics,
e
so
love
Jona/
But
after
Subsidy
knack
am,
na
Once
e
bone
am/
On
this
faithful
Day,
Mileh
dey
market
dey
sell/
Pileh
need
Bar
Badly,
so
he
go
block
her
for
there/
E
no
too
tey,
boys
enter
market
throway
for
air/
Flying
bullet
knack
mama
and
papa
for
there/
Pikin
don
reach
house,
no
key
to
enter
house/
Cos
Pileh
forget
to
drop
key
when
e
dey
go
out/
She
don
siddon
her
dooormot,
day
don
dey
Dark/
Repeat
Hook
Which
Can
life
be
this,
wey
one
man
go
siddon/
On
e
own
P,
dey
inflict
pain
on
his
fellow
man/
Boko
dey
bomb
for
one
side,
that
one
no
pain
dem/
Na
the
small
fuel
wey
I
dey
see
put
inside
my
ride/
People
dey
die
for
protest,
government
turn
their
Face/
People
wey
police
kill,
wetin
con
happen
to
d
Case/
Get
mind
come
TV,
dey
Apologize/
When
who
don
die
don
die,
what
is
wrong
with
this
guys?/
Shey
na
Bad
tin
we
do,
to
allow
u
rule
us?/
Our
own
brother
for
government,
see
wetin
u
dey
do
us/
Same
God
wey
carry
Abacha
and
Ghadafi
go/
Still
dey,
no
be
threat,
na
the
Truth
I
just
dey
yarn
u
so/
Repeat
Hook
It
is
what
it
is
mahn
What
goes
around
comes
around
mahn.
Nothing
Loss
o
Normal
Level,
u
Understand
1 Story Story
2 Dem No Get Two Heads
3 Kpo Dey Go
4 Who Dey Monkey
5 Who I Be
6 Nigboro
7 Wild Wild West
8 Won Be Be Be
9 Mo Street Gan
10 No Go Away
11 Smile for Me
12 Boju Boju
13 Oshere
14 Alcohol
15 Wicked Man
16 Binu Binu
Attention! Feel free to leave feedback.