Erigga feat. P.Fizzy - No Be Crime - translation of the lyrics into Russian

Lyrics and translation Erigga feat. P.Fizzy - No Be Crime




D kind boss wey I be no be 16 sitter
D добрый босс, wey, я не буду 16 нянькой.
Paper boy mad man 16 spitter
Бумажный мальчик, сумасшедший, 16 плевок.
Who nor no me that person brain na filter
Кто, ни нет меня, что человек, мозг на фильтре?
Dem go measure sense give am #4 naira per litre
Dem GO measure sense give am #4 Наира за литр.
Ur girl won fuck me die
Твоя девушка выиграла, трахни меня, умри.
Wetin na karachika
Ветин на карачике.
Her backy make sense like those igbo boys chiiters
Ее задница имеет смысл, как те игбо-парни-шиттеры.
Most especially where she were her short nicker
Особенно там, где она была ее коротышкой.
Her yellow lap fit make ur brain read like Nepa metre
Ее желтая посадка на коленях заставляет твой мозг читать, как непский метр.
When I first meet her
Когда я впервые встретил ее ...
Alarm won blow d bae diesel for uniben dat year
Сигнал тревоги, выигранный удар D BAE diesel для года uniben dat.
She day date one day guy but babe broke she come stroll come my canopy
Она День, свидание, один день, парень, но малыш сломался, она пришла прогуляться, пришел мой навес.
Where everything soft, babe dey drive one dialopy
Где все мягкое, детка, дей-драйв, одна диалопия.
Na babe dey get bad belle for me, ekpa! Oreul
На, детка, дей, стань плохой красавицей для меня, ЭКПА! Орел!
30 naira bullet dis erriga no well,
30 naira bullet dis erriga нет,
He be like say babe won graduate for school fast!!
Он будет, как говорят, малышка быстро окончила школу!!
I find am go hostel twice
Я нахожу, я иду в хостел дважды.
Okpo Don run go house... bad boy!!!!!
ОКПО, Дон, беги, иди домой ... плохой мальчик!!!!
We day gather d money like all d
Мы день соберем d денег, как и все d
Time.from my neck to my wrist dey shine
Время. от шеи до запястья, дей сияет.
Shey she day notice dat time way she just dey wine, she just dey wine
Шей, она День, заметьте, не время, она просто дей вино, она просто дей вино.
Yeah!!
Да!
Omor no b crime
Омор, нет преступления.
Look d way I day soft
Смотри, Как я нежен.
See d way I day soft
Смотри, Как я нежен.
All my men day soft
Весь день моих людей нежен.
All my girls dy soft
Все мои девочки ды софт.
4 niggas, 3 guns
4 ниггера, 3 пистолета.
2 inside d pigeou
2 внутри D pigeou
1 fool inside school fill am up with 15 holes
1 дурак в школе, наполни меня 15 дырками.
Tired dy screench
Уставший Ди кричит.
Ebs carry d news
Ebs carry D новости
Na d whole cities knows
На д целые города знают.
Rude niggas don't get mad... dey get money
Грубые ниггеры не злятся ... дей, получай деньги.
Bitch niggas complain laff when nothing is funny
Сука ниггеры жалуются Лафф, когда нет ничего смешного.
Join in and dey dope
Присоединяйся и дей допинг!
I hear say e dy come out dis month
Я слышу, как говорят, что e dy выходит через месяц.
Wetin carry m go dere
Wetin carry M go dere
Inside person die with month
Внутри человек умирает с месяца.
Bros find work give us which one be advised
Братаны найти работу, дайте нам, какой из них следует посоветовать.
Blessed us with like 15 million
Благословил нас 15 миллионами.
We nor go mind baptize full street cuz kpokpor Don too Lego men
Мы ни за что не против крестить полную улицу, потому что kpokpor Don тоже Lego men.
Na here I do reach
На здесь я достигаю ...
All mallam with e kettle men
Все mallam с e kettle men
(No be crime)
(Не будь преступником)
We day gather d money like all d time.
Мы днем собираем d денег, как и все d раз.
For my neck to my wrist dey shine
За мою шею, за мое запястье, дей сияет.
Shey she day notice that time she just dey wine, she just dey wine
Шей, она День заметит, что время она просто дей вино, она просто дей вино.
Look d way I dey soft
Смотри, Как я люблю нежность.
See d way I day soft
Смотри, Как я нежен.
All my men day soft
Весь день моих людей нежен.
All my girls dey soft
Все мои девочки, дей софт.
If we die tomorrow ogbeni where we dy go
Если мы умрем завтра, огбени, куда мы пойдем.
Because of reign u know pple wey don sell their soul
Из-за царствования ты знаешь, что ппл Вэй Дон продает свою душу.
Carry d luminattin form enter street whalli.
Носи светящуюся форму, входи на улицу.
Dat ur brother way de form man of God go buy
Дат УР, брат, путь, человек Божий, иди, купи.
Some codine for d pain,
Какой-то Кодин для боли.
My eye Don too see brothers dey kill brother all because of pussy
Мои глаза тоже не видят, как братья дей убивают брата из-за киски.
Anybody touch my family.he don be for am
Кто-нибудь, прикоснитесь к моей семье.
I no fit die for my brother but I go kill for am
Я не могу умереть за своего брата, но я иду убивать ради себя.
Na ak47 we day spray nor be perfume
На АК47 мы день спрей, ни духи.
Run enter ceiling
Беги, входи в потолок.
Hide ur mama fr d next room
Спрячь свою маму в соседней комнате.
How long u feel say dis industry go go restrain me
Как долго ты чувствуешь, скажи: "Дис Индастри", иди, сдерживай меня.
Born with d silver spoon na those nut na obtained me
Рожденный с D серебряной ложкой на те орехи, на которых я родился.
I'm getting money like who robbed kolo
Я получаю деньги, как тот, кто ограбил Коло.
Worry men like say day contact strong gono. .
Волнуйтесь, мужчины, как говорят, день контакт сильный Гоно..
No press me die
Не дави на меня, умри.
I get that bread way pass aboki way dey press mishile
Я получаю этот хлебный путь, пройдите абоки-путь, дей-пресс мишиле.
(No be crime.)
(Не будь преступником.)





Writer(s): erigga


Attention! Feel free to leave feedback.