Lyrics Beasts of No Nation (Edit) - Fela Kuti
Ah-
Let's
get
now
into
another,
underground
spiritual
game
Just
go
to
help
me
the
answer,
go
to
say,
"Aiya-kata"-
Oh
ya
O'feshe-Lu
AIYA-KATA
O'feshe-
g'Ba
O'feshe-Woh
AIYA-KATA
O'feshe-Weng
Aiya
kata
Aiya
Koto
Aiya
Kiti
Aiya
Kutu
O'feshe-Lu
AIYA-KATA
O'feshe-
g'Ba
Oh
Basket
mouth
wan
start
to
leak
again,
oh-
BASKET
MOUTH
WAN
OPEN
MOUTH
AGAIN,
OH
Abiyou
don
forget
I
say
I
sing,
ee-oh
BASKET
MOUTH
WAN
OPEN
MOUTH
AGAIN,
OH
Oh,
I
sing,
I
say,
I
go
my
mouth
like
basket,
ee-oh,
Malan
Bia-gbe-re
Basket
mouth
wan
start
to
leak
again,
oh-
BASKET
MOUTH
WAN
OPEN
MOUTH
AGAIN,
OH
Fela,
wetin
you
go
sing
about?
DEM
GO
WORRY
ME
Dem
go
worry
me,
worry
me--
worry,
worry,
worry,
worry
DEM
GO
WORRY
ME
Dey
wan
to
make
us
sing
about
prison
Dem
go
worry
me,
worry
me--
worry,
worry
all
over
da
town
Dey
wan
to
know
about
prison
life
Dem
go
worry
me,
worry
me--
worry,
worry
all
over
da
town
DEM
GO
WORRY
ME
Dey
wan
to
make
us
sing
about
prison
Dem
go
worry
me,
worry
me--
worry,
worry
all
over
da
town
Dey
wan
to
know
about
prison
life
Dem
go
worry
me,
worry
me--
worry,
worry
all
over
da
town
Fela,
wetin
you
go
sing
about?
DEM
GO
WORRY
ME
Dem
go
worry
me,
worry
me--
worry,
worry,
worry,
worry
The
time
weh
I
dey,
for
prison,
I
call
am
"inside
world"
The
time
weh
I
dey
outside
prison,
I
call
am
"outside
world"
Na
craze
world,
na
be
outside
world
CRAZE
WORLD
Na
be
outside-
da
police-i
dey
Na
be
outside-
da
soldier
dey
Na
be
outside-
da
court
dem
dey
Na
be
outside-
da
magistrate
dey
Na
be
outside-
da
judge
dem
dey
Na
craze
world
be
dat
Na
be
outside-
Buhari
dey
Na
craze
man
be
dat
Animal
in
craze-man
skin-i
Na
craze
world
be
dat
Na
be
outside-
Idia-gbon
dey
Na
craze
man
be
dat-
oh
Animal
in
craze-man
skin-i
Na
craze
world
be
dat
Na
be
outside-
dem
find
me
guilty
Na
be
outside-
dem
jail
me
five
years
I
no
do
nothing
Na
be
outside-dem
judge
dey
beg
ee-o
Na
craze
world
be
dat,
Na
craze
world
be
dat
Na
be
outside-
dem
kill
dem
students
Soweto,
Zaria,
and
Ife
Na
craze
world
be
dat,
ee-oh
Na
craze
world
be
dat
Na
be
outside-
all
dis
dey
happen
Na
craze
world
be
dat,
ee-oh
Na
craze
world
be
dat,
ee-oh
Na
craze
world
be
dat,
ee-oh
Na
craze
world
be
dat,
ee-oh
Na
craze
world
be
dat,
ee-oh
Make
you
hear
this
one
War
against
indiscipline,
ee-oh
Na
Nigerian
government,
ee-oh
Dem
dey
talk
ee-oh
"My
people
are
us-e-less,
My
people
are
sens-i-less,
My
people
are
indiscipline"
Na
Nigerian
government,
ee-oh
Dem
dey
talk
be
dat
"My
people
are
us-e-less,
My
people
are
sens-i-less,
My
people
are
indiscipline"
I
never
hear
dat
before-
oh
Make
Government
talk,
ee-oh
"My
people
are
us-e-less,
My
people
are
sens-i-less,
My
people
are
indiscipline"
Na
Nigerian
government,
ee-oh
Dem
dey
talk
be
dat
Which
kind
talk
be
dat-
oh?
Craze
talk
be
dat
ee-oh
Na
animal
talk
be
dat
![Fela Kuti - Finding Fela](https://pic.Lyrhub.com/img/s/i/r/u/hzgysfuris.jpg)
1 Jeun Ko Ku (Chop'n Quench)
2 Opposite People (Edit)
3 Highlife Time
4 Lover
5 Viva Nigeria
6 Upside Down (Edit)
7 Egbe Mi O (Carry Me I Want To Die) - Live
8 Johnny Just Drop (Edit)
9 VIP, Pt. 2 (Live)
10 Teacher Don't Teach Me Nonsense (Edit)
11 Go Slow (Edit)
12 Power Show (Edit)
13 Beasts of No Nation (Edit)
14 Shuffering and Shmiling (Edit)
15 Colonial Mentality (Live)
Attention! Feel free to leave feedback.