Fela Kuti - Upside Down (Edit) Lyrics

Lyrics Upside Down (Edit) - Fela Kuti



Open that book dem call dictionary
(Open am make you see)
I say open that book dem call dictionary
(Open am make you see)
Upside down dey there proper
(Open am make you see)
Them recognize who work for show, yes
(Open am make you see)
Because him get him meaning too
(Legs for down, yansh for up)
Because him get him meaning too
(Legs for down, yansh for up)
Upside down get him meaning too
(Legs for down, yansh for up)
Upside down get him meaning too
(Legs for down, yansh for up)
I don travel, I don see
I'm beginning to vex up for this land
The thing wey I see I go talk
About upside up and downside down
For oversea, wey I see
Communication organize (patapata)
Agriculture organize (patapata)
Electric organize (patapata)
Them system organize (patapata)
Them people organize (patapata)
Them people organize (patapata)
English man get English name
American man get American name
German man get German name
Russian man get Russian name
Chinese man get Chinese name
For African man outside don't see
I'm beginning to vex oh for this land
I no want to travel anywhere
Everything dey under my nose
For African man outside don't see
Fillings boku road no dey
Land boku food no dey
Area boku house no dey
People no dey bear African name
People no dey think African style
People no know Africa great
For African man outside don't see
Communication disorganize (patapata)
Agriculture disorganize (patapata)
Electric disorganize (patapata)
Everything is upside down (patapata)
Everything is upside down (patapata)
Disorganize (patapata)
Disorganize (patapata)
Everything upside down (patapata)
Everything upside down (patapata)
Disorganize (patapata)
Disorganize (patapata)
Everything upside down (patapata)
Everything upside down (patapata)
Disorganize (patapata)
Disorganize (patapata)
Everything upside down (patapata)
Everything upside down (patapata)
Disorganize (patapata)
Disorganize (patapata)
Everything upside down (patapata)
Everything upside down (patapata)
Disorganize (patapata)
Disorganize (patapata)
Everything upside down (patapata)
(Patapata, patapata)
(Patapata, patapata)
(Patapata, patapata)
(Patapata, patapata)
(Patapata, patapata)
(Patapata, patapata)
(Patapata, patapata)
(Patapata, patapata)
(Patapata, patapata)
(Patapata, patapata)



Writer(s): Anikulapo Kuti Fela


Fela Kuti - Finding Fela
Album Finding Fela
date of release
29-07-2014




Attention! Feel free to leave feedback.