Lyrics Don't Worry About My Mouth O (African Message) - Fela Kuti
Don't
worry
about
my
nyash
ooh
I
dey
use
water
to
clean
my
nyash
when
I
shit
finish
Yes,
I
dey
use
water
because
anytime
way
I
use
Toilet
paper,
my
nyash
still
dey
smell,
ahhhhh
My
fore
Father's
teach
me
for
Africa
the
correct
way
Hmmmmmmmm
Don't
worry
about
my
dressing
oh
We
dey
wear
different
different
dress
for
Africa
before
Bible
show
Yes!
We
dey
wear
am
Africa
before
Bible
show
I
dey
talk
to
you
gaan
I
know
about
history
History
No
be
the
history
wey
we
dey
read
for
all
this
yeye
school
oh
Wey
you
dey
read
now
I
dey
talk
of
history
wey
we
never
see
before
Wey
we
for
read
for
our
school
now
Wey
me
I
don
read
Ahh
we
don
wear
this
thing
oh
Look
guba,
look
shokosho
Una
say
na
shirt
and
trouser
na
fashion
chang
am
Hmmmmm...
Don't
worry
about
my
mouth
oh
I
dey
use
chewing
stick
every
morning
Because
dirty
mouth,
cannot
talk
clean
thing
Now,
for
all
the
things
wey
I
don
dey
talk,
check
out
Go
and
read
a
book
The
black
man
of
the
Nile
By
ben
y
Jochannan
And
many
other
books
too,
find
out
Ahhhhhh-ahhhhh-ahh-ahh-hhahhhh...
Attention! Feel free to leave feedback.