GCN - Menopause Lyrics

Lyrics Menopause - GCN




For the way you dey snap
They don see all your yansh finish
Wetin dey worry you?
They snap your b-b-bitch
When when your, all your yansh dey
Grab the liquor!
She no dey ever give her man love, yaya
She take it up, she take it bend low, ah, wahala
She want molly men
Molly men wey fit make her get trend
First class on the plane
She no want to complain
She just want to maintain her lane
She no send
Guantanamera
Oribo Guantanamera
Guantanamera
Oribo Guantanamera
(Menopause)
She dance, she whine, rewind
(Menopause)
The time, dey go
But she dey use menopause flake
Tolulope don change her name to Vabu
Opopopopo, no man can handle
IPhone for the high life
Some liquor, some molly for the night life
So she tatted all her arm to her fucking elbow
She don't care what the fuck you wan know
She knack all the boys on the riddim, whine slow
She no know say her body fit to yamaya, oh
She want molly men
Molly men wey fit make her get trend
First class on the plane
She no want to complain
She just want to maintain her lane
She no send
Guantanamera
Oribo Guantanamera
Guantanamera
Oribo Guantanamera
(Menopause)
She dance, she whine, rewind
(Menopause)
The time, dey go
But she dey use menopause flake
Time no dey, time no dey, oh (Time no dey)
Use your time well, make you no go shan mu eleyi, oh
She want molly men
Molly men wey fit make her get trend
First class on the plane
She no want to complain
She just want to maintain her lane
She no send
Guantanamera
Oribo Guantanamera
Guantanamera
Oribo Guantanamera
(Menopause)
She dance, she whine, rewind
(Menopause)
The time, dey go
But she dey use menopause flake
Time no dey, time no dey, oh
Time no dey, oh



Writer(s): Godson Okonye



Attention! Feel free to leave feedback.