Lyrics Vacay - GCN
This
is
our
hit
in
our
winter
season
Wassa!
Woo,
woo,
woo,
woo,
woo
Wetin
we
go
do
for
the
weekend?
Stressed
out
but
we
living
Today
we
no
go
reason
'bout
the
system
Too
corrupt
but
we
living
But
I
wan
chop
my
life
I
no
wan
wahala
oh
Call
Amanda
Make
she
give
me
parata
We
wanna
go
far
away
Wey
dey
serve
holiday
Make
we
use
cooler
temper
So
tell
me
if
na
Asia,
hmm
Abi
Malaysia,
hmm
Oya,
where
you
wan
go?
Ah
Omo
na
where
you
wan
go?
So
tell
me
if
na
Asia
(Asia),
hmm
Abi
Ethiopia
(Ethiopia),
hmm
Oya,
where
you
wan
go?
Ah
Omo
na
where
you
wan
go?
I'm
on
vacay
I'm
on
vacay
I'm
on
vacay
My
girl
wan
stress
me
but
I
no
fit
Life
don
dey
fuck
me
but
I
no
fall
'Cause
me
wan
live
my
life
to
the
core
Amory
Andy
no
go
knock
for
my
door
'Cause
I
wan
chop
my
life
I
no
wan
wahala
oh
Call
Amanda
Make
she
give
me
parata
We
wanna
go
far
away
Wey
dey
serve
holiday
Make
we
use
cooler
temper
So
tell
me
if
na
Asia,
hmm
Abi
Malaysia,
hmm
Oya,
where
you
wan
go?
Ah
Omo
na
where
you
wan
go?
So
tell
me
if
na
Asia
(Asia),
hmm
Abi
Ethiopia
(Ethiopia),
hmm
Oya,
where
you
wan
go?
Ah
Omo
na
where
you
wan
go?
I'm
on
vacay
I'm
on
vacay
I'm
on
vacay
1 Like I Do
2 Ntoi
3 Vacay
4 More
5 Bangah
6 Shayo
7 Ileke
8 Everything
9 SOV (Sound of Victory)
10 Wesser
11 Sex Assignment
12 Owo
13 Sober
14 Odo
15 Love Me Dirty
16 Meditate
17 Menopause
18 Jungle
Attention! Feel free to leave feedback.