Hixrael - Tunani Lyrics

Lyrics Tunani - Hixrael



Haaa
Woo
See
Callme Hixrael (One El Beatz)
Omo ologo dia
Sometimes i dey vex for myself as i no get money
Bad energy far from me
Carry away your billing from me
Mafun mi loruko tio kin se temi
Sometimes i dey vex for myself as i no get raba
Ma fese shaa Lai lowo okada
Pushing my P and you're unbother
Calling yourself my own brother
Soo me say
No vex if i no dey help you
Billing dey my table
So many times ano dey jeun sun
Sapa lo sa mu mi Gentle
No be say I dull too
Nah tunani make my head full
No vex if i no dey help you
Billing dey my table
So many times ano dey jeun sun
Sapa lo sa mu mi Gentle
No be say I dull too
Nah tunani make my head full
I fit ask make you shenk me
I kno how the matter be
Shebi iwo ko shani baba mi
At the same time i go change like arabic
Una go dey think say ehn sheybi nah magic
If i con get dem go gossip me
Dem go change my name say abi toxic being
E f'ile omo werey they will be insulting me
Who you help when you get eyin stingy being (One El Beatz)
Soo me say
No vex if i no dey help you
Billing dey my table
So many times ano dey jeun sun
Sapa lo sa mu mi Gentle
No be say I dull too
Nah tunani make my head full
No vex if i no dey help you
Billing dey my table
So many times ano dey jeun sun
Sapa lo sa mu mi Gentle
No be say I dull too
Nah tunani make my head full
Sometimes I dey vex for myself as i no get money
Bad energy far from me
Carry away your billing from me
Mafun mi loruko tio kin se temi
Sometimes i dey vex for myself as i no get raba
Ma fese shaa Lai lowo okada (Might Mix)
Pushing my P and you're unbother
Calling yourself my own brother



Writer(s): Israel Akinola


Hixrael - Dreal Me
Album Dreal Me
date of release
25-10-2023




Attention! Feel free to leave feedback.