Lyrics Dubai - Jay Teazer
Make
d
money
show
make
i
spoil
my
mama
(je'mapelle
Jayteazer
baby)
I'm
just
a
young
boy
that
won't
quit
o
So
cut
cap
when
u
see
me
o
Hustlers
dem
dey
feel
me
o
Because
every
song
issa
big
hit
o
Omo
e
no
easy
to
dey
vip,
E
no
dey
happen
overnight
no
be
TDB
I
no
wan
give
dem
high-bp
(brother)
But
their
skele
don
dey
eye
me
since
Na
money
i
dey
find
no
be
caro
No
time
to
dey
argue
with
a
yaro
I
dey
pray
to
the
God
wey
make
D'bang
blow
Cause
me
sef
i
be
olivertwist
and
i
wan
blow
too
I
never
start
its
a
warm
up
o
Even
my
haters
gimme
thumbs
up
o
God
i
dey
ask
u
one
question
Shey
e
go
bad
if
i
carry
my
mama
go
Dubai
(Yeah
yeah
yeah
wo
wo
wo
wooo)
Shey
e
go
bad
if
i
carry
my
mama
go
Dubai
Ask
your
self,
ask
your
self
my
brother,
Shey
e
go
bad
if
u
carry
your
mama
go
Dubai
Aslong
as
i
dey
hustle
i
dey
pray
Everything
go
soft
like
pillow
Unleash
the
dragon
sisqo
Haters!
comot
from
my
front
make
i
See
road
mama
na
ur
prayer
dey
work
o
Wo
wo
wo
wo
No
be
juju
no
be
jazz
o
Dem
no
fit
turn
my
sugar
to
salt
oo
Yeah
ee
yeah
Na
money
i
dey
find
no
be
caro
No
time
to
dey
argue
with
a
yaro
I
dey
pray
to
the
God
wey
make
D'bang
blow
Cause
me
sef
i
be
olivertwist
and
i
wan
blow
too
I
never
start
its
a
warm
up
o
Even
my
haters
gimme
thumbs
up
o
God
i
dey
ask
u
one
question
Shey
e
go
bad
if
i
carry
my
mama
go
Dubai
yeah
yeah
yeah
yeah
(Wo
wo
wowo
wowowo)
Ask
yourself,
ask
your
self
this
question
my
brother
ask
yourself
Shey
e
go
bad
if
u
carry
your
mama
go
dubai
I
cannot
stop
dreaming
Keep
shooting
for
the
stars
until
i
Reach
the
top
i
will
keep
on
believing
You
should
not
stop
dreaming
too
Keep
shooting
for
the
stars
Until
u
reach
the
top
keep
on
believing
too
Na
money
i
dey
find
no
be
caro
No
time
to
dey
argue
with
a
yaro
I
dey
pray
to
the
God
wey
make
D'bang
blow
Cause
me
sef
i
be
olivertwist
and
i
wan
blow
too
I
never
start
its
a
warm
up
o
Even
my
haters
gimme
thumbs
up
o
God
i
dey
ask
u
one
question
Shey
e
go
bad
if
u
carry
your
mama
go
Dubai
shey
e
go
bad
if
u
Carry
your
mama
go
Dubai
shey
e
go
bad
if
u
carry
your
mama
go
Dubai
Attention! Feel free to leave feedback.