Kenny Kore - I Believe - translation of the lyrics into French

Lyrics and translation Kenny Kore - I Believe




I Believe
Je crois
Hmm, say na me be this? Wa oh
Hmm, tu es bien ça? Wa oh
See my life don better, see the shame don waka
Tu vois ma vie est meilleure, tu vois la honte s'en est allée
They no go know say you don suffer, dem go call
Ils ne vont pas savoir que tu as souffert, ils vont appeler
You ajebutter but you be real ajepako
Toi, un enfant gâté, mais tu es un vrai enfant du pauvre
See the levels don dey change it makes wanna
Tu vois, les niveaux changent, ça me donne envie
Give again and love again
De donner encore et d'aimer encore
No be today e don teh na because you believe
Ce n'est pas d'aujourd'hui, c'est parce que tu crois
Na because I believe
C'est parce que je crois
Because I believe
Parce que je crois
Na because I believe
C'est parce que je crois
Because I believe oh
Parce que je crois oh
Na because you believe
C'est parce que tu crois
Because you believe
Parce que tu crois
Na Because you believe
C'est parce que tu crois
Because you believe
Parce que tu crois
Some people wey believe go say
Certaines personnes qui croient vont dire
Na because you believe
C'est parce que tu crois
Because you believe
Parce que tu crois
Na Because you believe
C'est parce que tu crois
Because you believe
Parce que tu crois
See, Mummy no be you be this
Tu vois, Maman, ce n'est pas toi qui es ça
Remember say them no believe
Rappelle-toi qu'ils ne croyaient pas
You go marry ehn, happy, yes
Tu vas te marier hein, heureux, oui
You and daddy
Toi et Papa
Raise pikins, raise your pikins pikins
Élevez des enfants, élevez les enfants de vos enfants
A lot of them, super pikins, super pikins, super pikins
Beaucoup d'entre eux, des super enfants, des super enfants, des super enfants
Just like me
Comme moi
Na because you believe
C'est parce que tu crois
Because you believe
Parce que tu crois
Na Because you believe
C'est parce que tu crois
Because you believe
Parce que tu crois
Na because you believe
C'est parce que tu crois
Because you believe
Parce que tu crois
Na Because you believe
C'est parce que tu crois
Because you believe
Parce que tu crois
I believe in you (na because you believe)
Je crois en toi (c'est parce que tu crois)
You believe in me, we believe in God (because you believe)
Tu crois en moi, nous croyons en Dieu (parce que tu crois)
Na Because you believe, ouuu
C'est parce que tu crois, ouuu
Because you believe
Parce que tu crois
Imagine say, you no dey play lotto
Imagine que tu ne joues pas au loto
You still dey drive correct motto
Tu conduis toujours correctement
Imagine say (imagine)
Imagine que (imagine)
You no do mago-mago take
Tu ne fais pas de magouilles pour
Comot for ajepako
Quitter la pauvreté
Imagine say
Imagine que
I go die one day but my name go remain great
Je vais mourir un jour, mais mon nom restera grand
So great yea, in Jesus I believe, believe
Si grand oui, en Jésus je crois, crois
Na because you believe
C'est parce que tu crois
Because you believe (because I believe)
Parce que tu crois (parce que je crois)
Na Because you believe
C'est parce que tu crois
Because you believe (because you believe)
Parce que tu crois (parce que tu crois)
Na because you believe
C'est parce que tu crois
Because you believe (believe, because you believe)
Parce que tu crois (crois, parce que tu crois)
Na Because you believe
C'est parce que tu crois
Because you believe (sing with me)
Parce que tu crois (chante avec moi)
Na because you believe
C'est parce que tu crois
Because you believe (I believe in you)
Parce que tu crois (je crois en toi)
Na Because you believe (You believe in me, we believe in God)
C'est parce que tu crois (tu crois en moi, nous croyons en Dieu)
Because you believe
Parce que tu crois
Na because you believe
C'est parce que tu crois
Because you believe (Mummy believe, daddy believe)
Parce que tu crois (Maman croit, Papa croit)
Na Because you believe (brother believe)
C'est parce que tu crois (frère croit)
Because you believe (sister believe)
Parce que tu crois (sœur croit)
Igbagbo o gbogun o, igbagbo o ma gbogun o
La foi est la victoire, la foi vaincra
What you believe you get, you get what you believe
Ce que tu crois, tu obtiens, tu obtiens ce que tu crois
Abegi dakun stop to vex o, I can't repent o
S'il te plaît, arrête de t'énerver, je ne peux pas me repentir
Baa mi loni, loni
Baisse-moi aujourd'hui, aujourd'hui
O ni kin woke, o ni kin woke, o fe so mi doge
Tu veux que je me réveille, tu veux que je me réveille, tu veux me mettre en colère
If I believe, o fe so mi dosa
Si je crois, tu veux me faire mal
Yes indeed laye ti mo wa
Oui, en effet, dans la vie je suis
I believe, I will live, I'll be rich, yes indeed
Je crois, je vais vivre, je serai riche, oui, en effet
I believe
Je crois





Writer(s): Jerkins Rodney Roy, Daniels Lashawn Ameen, Jerkins Freddie D, Pratt Kenneth Edward, Durham Dominic Motique


Attention! Feel free to leave feedback.