Lyrics I Believe - Kenny Kore
Hmm,
say
na
me
be
this?
Wa
oh
See
my
life
don
better,
see
the
shame
don
waka
They
no
go
know
say
you
don
suffer,
dem
go
call
You
ajebutter
but
you
be
real
ajepako
See
the
levels
don
dey
change
it
makes
wanna
Give
again
and
love
again
No
be
today
e
don
teh
na
because
you
believe
Na
because
I
believe
Because
I
believe
Na
because
I
believe
Because
I
believe
oh
Na
because
you
believe
Because
you
believe
Na
Because
you
believe
Because
you
believe
Some
people
wey
believe
go
say
Na
because
you
believe
Because
you
believe
Na
Because
you
believe
Because
you
believe
See,
Mummy
no
be
you
be
this
Remember
say
them
no
believe
You
go
marry
ehn,
happy,
yes
You
and
daddy
Raise
pikins,
raise
your
pikins
pikins
A
lot
of
them,
super
pikins,
super
pikins,
super
pikins
Just
like
me
Na
because
you
believe
Because
you
believe
Na
Because
you
believe
Because
you
believe
Na
because
you
believe
Because
you
believe
Na
Because
you
believe
Because
you
believe
I
believe
in
you
(na
because
you
believe)
You
believe
in
me,
we
believe
in
God
(because
you
believe)
Na
Because
you
believe,
ouuu
Because
you
believe
Imagine
say,
you
no
dey
play
lotto
You
still
dey
drive
correct
motto
Imagine
say
(imagine)
You
no
do
mago-mago
take
Comot
for
ajepako
Imagine
say
I
go
die
one
day
but
my
name
go
remain
great
So
great
yea,
in
Jesus
I
believe,
believe
Na
because
you
believe
Because
you
believe
(because
I
believe)
Na
Because
you
believe
Because
you
believe
(because
you
believe)
Na
because
you
believe
Because
you
believe
(believe,
because
you
believe)
Na
Because
you
believe
Because
you
believe
(sing
with
me)
Na
because
you
believe
Because
you
believe
(I
believe
in
you)
Na
Because
you
believe
(You
believe
in
me,
we
believe
in
God)
Because
you
believe
Na
because
you
believe
Because
you
believe
(Mummy
believe,
daddy
believe)
Na
Because
you
believe
(brother
believe)
Because
you
believe
(sister
believe)
Igbagbo
o
gbogun
o,
igbagbo
o
ma
gbogun
o
What
you
believe
you
get,
you
get
what
you
believe
Abegi
dakun
stop
to
vex
o,
I
can't
repent
o
Baa
mi
loni,
loni
O
ni
kin
woke,
o
ni
kin
woke,
o
fe
so
mi
doge
If
I
believe,
o
fe
so
mi
dosa
Yes
indeed
laye
ti
mo
wa
I
believe,
I
will
live,
I'll
be
rich,
yes
indeed
I
believe
1 Ordinary Man
2 I Believe
3 Eledumare
4 Bebelube
5 Psalm 23 (Odeshi)
6 Abeemo
7 Halleluyah
8 Skit
9 Somore
10 Ibuchinmo
11 Yalako
12 Yanibo
13 Indispensable
14 Official baby
15 Eternity
16 Born again
17 Press on
18 Midnight
Attention! Feel free to leave feedback.