Limerick - WorWor for Nothin Lyrics

Lyrics WorWor for Nothin - Limerick



Worwor for Nothin
Ojigbiji, Ojigbiji, Ojigbiji, Ojigbiji
Person, Gbedu wey fit to Killy person
Last Last the boy no be dundi
Your girlfriend she ah call me Alhaji
But make you no vex say na my thing;
Boy too sweet you go probably need Flagyl
I dey pepper them bi tatashey; Nigboro dey calling me alaye
Fine fresh face, on my IG
BUT Lyrically me na assassin
All my brothers is realer than 6ft
Everything na 10 10 and eleven go still fit,
Nor dey find wetin nor fit miss
The money na PlayStation, there′s levels to this bitch!!! Oh Gad!!!
I dey play home and I dey play away
Gentleman for house but for street, na denrele
Poverty die we break loose
Worwor boys don dey hustle my niggas dey make moves
Blood dey my eyes, make I yarn you
No tell me say Baddo realise you
We dey parole you dey commit,
If I call alimosho them go sharperly re align you
Red eye niggas on a Monday
Black convoys on a Friday
Sheybi na you dey underrate boys
Dem say pesin wey get money nor dey worwor for nothin'
(You go killy person)
I no dey look face, I dey shake tables;
If you dey find me . Ehn I dey magodo
I hear say you come jungle come dey EFF up,
Na eye for an eye my guy nobody dey fear apolo
Una need sabi say only me na my rival;
Boss man! Nobody dey wey dey decide for am
With the kinda rap wey dey scatter ground on arrival
So if you no fit rap along to the song, you go mime am
Sniper! (You say)
Strike am (roger that)
I be criminal man I be viper
Ehn I no get level I be scrap but that your
Chic wey dey form na me be plumber wey dey pipe an
Ehen,
My courage na God forgiven;
Dem say I no go blow buh′ I stubborn I nor listen
The Squad dope die, anybody that fucks with it!
Na 2 seconds I Swear to God he go fall victim
Blood dey my eyes, make I yarn you
No tell me say Baddo realise you
We dey parole you dey commit,
If I call alimosho them go sharperly re align you (comot there)
Red eye niggas on a Monday
Black convoys on a Friday
Sheybi na you dey underrate boys
Dem say pesin wey get money nor dey worwor for nothing!!!
(You go killy person)
Dem say person wey get money nor dey worwor for nothin'
If you get the money, everybody go fall for ugly
Dem say person wey get conji nor dey hm-hm for nothin'
You don see person with codiene wey dey nornor for nothin?
Step in the club, we no dey talk for nothin′
Dem dey call me Guru but I′m not Maraji
Forget tori the rabba dey,
I say make you bring bills,
You dey go give am to the wrong Alhaji (ase)
Kosenibody to le bami fagun
Its cool to stay woke but my guy you suppose fast too
Fake people all around with em Squad loose
Told me that they won them no sabi say I don pass 2
Even popo dey comot if I dey drive through;
Stand there, I go jam you, I nor fit bribe you
Sheybi na you dey underrate boys
Dem say pesin wey get money nor dey worwor for nothin'
(You go killy person)
Dem say person wey get money nor dey worwor for nothin′



Writer(s): Fortune Ibrahim


Limerick - WorWor for Nothin
Album WorWor for Nothin
date of release
02-08-2019




Attention! Feel free to leave feedback.