Lyrics Weekenjoyment - Magixx
Person
wey
don
die
no
fit
shake
body,
ah
Me,
I
get
one
life
and
I
gats
to
jolly,
oh
no
Man
wey
get
house
wife
still
dey
catch
konji
Aunty
Silifatu,
mio
le
ku
fun
anybody
You
get
money,
you
no
fit
flex
(disappointment)
Politician
with
big
belle
(na
enjoyment)
You
get
body,
you
no
fit
dance
(disappointment)
If
she
carry
overload
for
back
(na
enchantment)
Weekenjoyment
(weekenjoyment)
Para,
ra
roro
(para,
ra
roro)
Wa
ba-mi
jo-jo
(wa
ba-mi
jo-jo)
Para,
ra
roro
(para,
ra
roro)
Wa
ba-mi
jo-jo,
ah
(wa
ba-mi
jo-jo)
I
no
be
sim
card
but
me,
I
get
connect
If
no
be
money,
say
no
dey
talk
for
my
ear,
oh
no
You
no
be
baller,
say
dem
go
bounce
you
for
here
You
can't
outdrip
me,
forget
Omo,
craze
gats
dey
your
head
You
get
money,
you
no
fit
flex
(disappointment)
Politician
with
big
belle
(na
enjoyment)
You
get
body,
you
no
fit
dance
(disappointment)
If
she
carry
overload
for
back
(na
enchantment)
Weekenjoyment
(weekenjoyment)
Para,
ra
roro
(para,
ra
roro)
Wa
ba-mi
jo-jo
(wa
ba-mi
jo-jo)
Para,
ra
roro
(para,
ra
roro)
Wa
ba-mi
jo-jo
(wa
ba-mi
jo-jo)
You
get
money,
you
no
fit
flex
(disappointment)
Politician
with
big
belle
(na
enjoyment)
You
get
body,
you
no
fit
dance
(disappointment)
If
she
carry
overload
for
back
(na
enchantment)
Weekenjoyment
(weekenjoyment)
Para,
ra
roro
(para,
ra
roro)
Wa
ba-mi
jo-jo
(wa
ba-mi
jo-jo)
Para,
ra
roro
(para,
ra
roro)
Wa
ba-mi
jo-jo
(wa
ba-mi
jo-jo)
Weekenjoyment
(weekenjoyment)
Attention! Feel free to leave feedback.