Moezi - Siddem Lyrics

Lyrics Siddem - Moezi



(Moezicontinental)
(Bostan on the instrumentah)
Ya blaadclaart sitting pon dem likku ass
Waiting fi di proper introduction to do ah dey like
Me know nobody fi ah introduce you better than yourself, you zimme
(Turn me up)
Na all of them, see as them sit down there
I see them eye, dem no fit sit down well
They call the shots, the manchi fall out seh
Na all of them, see as them sit down there
I see them eye, dem no fit sit down well
They call the shots, the manchi fall out seh
Kolobi, see as the man dem want to see
I fire burn pass Fela Ku
Mo moti, ma soro please
Halima, don't tell nobody
The gbedu banging for eti
My only friend and company
Throway salute for under G, ah-ah-ah
Maybe, maybe, it's a serious something
Ma sunle nii, I no killi person
Telling me things, na wetin concern me?
Maybe, maybe, it's a serious something
Ma sunle nii, I no killi person
Telling me things, na wetin concern me?
Na all of them, see as them sit down there
I see them eye, dem no fit sit down well
I call the shots, the manchi fall out seh
Na all of them, see as them sit down there
I see them eye, dem no fit sit down well
I call the shots, the manchi fall out seh
It's amazing, man ah scheming
Orchestrating, wo-wo-wo
Some people fakin', fire Satan
Me na say ish, wo-wo-wo
Hit them with the bass, hit them from the front side
Man ah giving vibes, why you con dey badmouth
See them sitting down, sitting by the wrong side
Sitting by the wrong side
As the gbedu jam up the place
Man dem want to gyrate
Bottles up inna the air
(Tune in Moezicontinental)
Bother nobody I swear
How people con dey contemplate
Why people con retaliate
No DJ, but I'm on replay
Na all of them, see as them sit down there
I see them eye, dem no fit sit down well
I call the shots, the manchi fall out seh
Na all of them, see as them sit down there
I see them eye, dem no fit sit down well
They call the shots, the manchi fall out seh
Sit down
Dem no fit sit down well
Hmm, dem no fit sit down well
Hmm, dem no fit sit down well
Hmm, dem no fit sit down well
Hmm, dem no fit sit down well
Hmm, dem no fit sit down well
Hmm, dem no fit sit down well



Writer(s): Anyanwu Moses Chukwuemeka


Moezi - Siddem
Album Siddem
date of release
12-05-2023

1 Siddem




Attention! Feel free to leave feedback.