Mojo - Ara Eko Lyrics

Lyrics Ara Eko - Mojo



Film, film, if money no sure
Me dey chin cnin before I con chop you like chin-cnin
Hennessy poh ninu kitchen
Omo girl I like this your thing thing
I go fly you go adventure like Tintin
Malo moto peem peem
Its private jet no be dream thing
No be film trick oh
Say
Dem day call me daddy now
All the girls dem want dey drag me down
For instagram dem wan add me now
Folake ati Amina
Since dem find out I be admin now
Things don set for the family now
Im feeling myself make dem find me loud
Dj sound me loud oh
Oni on fe wa si Eko
Aro Meta' ni Eko
Awon girls wan'ta ni Eko
Tori won mo, Owo poh l'Eko ah
Owo wan le jor, everything lo wan ni Eko
Malo ro pe iwo ni kan
Everything ni won ta ni Eko
Say when I drop this one
Dem no fit doubt yea
E dey bust for club
All of them gelleys just ant freak out yea
It is not my fault
I can't feel my face and I can't fit shout omo
Make dem mark my words
Make dem no day mix up
Greatness with cloth oh yea
Say na turn by turn
Eledumare bless me (oloun, oloun, oloun)
He be my personal person (gan, gan, gan)
Haters dem are vexing (dem a long long long)
E get time when I no day get change (oloun, oloun, oloun oh)
Gucci won the dressing, with chinchilla pon the guest list.
Like armed robber for night
In and out take my rabbar n I'm out chii
Oni on fe wa si Eko
Aro Meta' ni Eko
Awon girls wan'ta ni Eko
Tori won mo, Owo poh l'Eko ah
Owo wan le jor, everything lo wan ni Eko
Malo ro pe iwo ni kan
Everything ni won ta ni Eko
No go day dull oh
Opolo ni ball oh
No be only you be James Bond oh
Who know tomorrow
No go day dull oh
Opolo ni ball oh
No be only you be James Bond oh
Who know tomorrow



Writer(s): Mojola Aofiyebi


Mojo - Ara Eko
Album Ara Eko
date of release
07-04-2023




Attention! Feel free to leave feedback.