Lyrics Local Champion - Nneka
Shebi
I
be
half-caste,
because
I
carry
colour
follow
body,
borrow
pose
Shebi
I
be
villager,
because
I
get
swag
wey
Lagos
woman
no
get
You
talk
say
I
be
illiterate
because
I
get
Waffi
attitude
for
inside
my
blood
I
no
go
lie,
I
tried
to
adjust
to
your
oyibo
Lagos
style,
but
I
failed
I
be
Naija
reggae
I
be
Warri
reggae
Dem
born
me
near
Okporikoko
village
I
be
Warri
reggae
Dem
say
I
be
Waffi
mugu
But
dem
see
me
for
your
Lagos
city
poster
Waffi
reggae
(Naija)
I
be
Naija
reggae
(reggae)
Dem
born
me
near
Okporikoko
village
I
be
Warri
reggae
(Naija)
Dem
say
I
be
Waffi
mugu
(reggae)
But
dem
see
me
for
your
Lagos
city
poster
But
make
we
no
lie,
na
you
talk
say
my
food
resemble
mama
put
own
But
you
must
confess,
na
my
local
way
dey
sweet
you
pass
Shebi
you
dey
miss
me
now,
'cause
I
no
wear
skirt,
koi-koi
shoe
and
weave-on
Because
I
no
like
your
flashy
way,
you
dump
originality,
dump,
dump
me
I
be
Naija
reggae
I
be
Warri
reggae
Dem
born
me
near
Okporikoko
village
I
be
Warri
reggae
Dem
say
I
be
Waffi
mugu
But
dem
see
me
for
your
Lagos
city
poster
Waffi
reggae
(Naija)
I
be
Naija
reggae
(reggae,
reggae)
Dem
born
me
near
Okporikoko
village
I
be
Warri
reggae
(Naija)
Dem
say
I
be
Waffi
mugu
(Naija,
Naija)
But
dem
see
me
for
your
Lagos
city
poster
Naija
reggae
(I
be)
Warri
reggae
(Waffi)
Dem
born
me
near
Okporikoko
village
(waffi
oh,
ah
wey
dey
craze
for
head)
Warri
reggae
Waffi
reggae
Dem
see
me
for
your
Lagos
city
poster
(yeah,
yeah,
yeah,
yeah)
I
be
Naija
reggae
I
be
Warri
reggae
Dem
born
me
near
Okporikoko
village
(I
be)
I
be
Warri
reggae
Dem
say
I
be
Waffi
mugu
But
dem
see
me
for
your
Lagos
city
poster
Waffi
reggae
(Naija)
I
be
Naija
reggae
(reggae,
reggae)
Dem
born
me
near
Okporikoko
village
I
be
Warri
reggae
(Naija)
Dem
say
I
be
Waffi
mugu
(Naija,
Naija)
But
dem
see
me
for
your
Lagos
city
poster
(reggae)
Attention! Feel free to leave feedback.