Nomdy - Supply (feat. Geezyshore & Biggerfish.sound) Lyrics

Lyrics Supply (feat. Geezyshore & Biggerfish.sound) - Nomdy




Oya breketumba
Cheiii
We we we we we we
Huh
Hmmm
Huh
Huh huh huh huh
Ehh
Ehh eboborburst
Oya breketetumba
Brakata brakata lukumba
Any man wey de cast that na mumu man
Mess with the boy i go headbutt am
Cus the mood wey i dey na to dey buga
If you the talk trash to my cool fans
Funny talks they be comedians
But i curse them down to their descendants
Call on the alpha omega make he see as the man go de work so hard
Make him de go far
Kweku de but tell am say i be the ojemba
DRC be the one wey go change this music world forever
Wrote this quote today on the first of November
How you go take know my story
When you no know my history
Still wanna thank God for glory
Got a lion heart of Pete Edochie
That na why your girl go de snub your chat dey send me love emojis
Bigger Fish dem no reach
Na we go own up their industry
See God no go shame us
Miyetti Allah
I de fa kanaku to forget balablu
I de find bulaba
Mtcheww
No i mean the raba
This na spiritual cleansing
Baptism no schism
I de give them vibes on vibes
To remember till i turn cadaver
Mata sun so ni like Ericson
For my videos na them be the vixen
Sip my vibe with lipton
Kill'em with the rhythm im soliciting
Fire in the booth im extinguishing
Pullup in a Germán not japan like Mitsubishi
Oil de my head like durag mallam ka zo ka duba
I'm cool, calm but na you go collect
Zaka sha duga
Da masifa za mu bi ka har cikin daki har saman katifa
I de para like two grams
Mehn im real like Instagram
Got this sound wey go de make you de go
Huh huh huh
Tell your buddy drive-by go soon sup like
Vroom vroom vroom
You de smell this ops
Them de
Boom boom boom
No the fuck with us my Gee or face your
Oh oh oh
Got this sound wey go de make you de go
Huh huh huh
Tell your buddy drive-by go soon sup like
Vroom vroom vroom
You de smell this ops
Them de
Boom boom boom
No the fuck with us my Gee or face your
Oh oh oh
I de flip kicks like juniper Lee
A crowded style can loose it appeal
Even if e de like say i de fake am
Dem no get option than to believe
Slit throats like leather face with a chain saw
Smack down who de roll spliff with fake raw
Time go heal this wound so i de put Rolex for the first aid box
High grade A plus
Land on the beat like acres
I de roll with bannies and manchies
Wey too sharp like nasset razor
On my trouser gator
My ops no go wake up
Its a trinity
Nomdy, Geezy, Biggerfish
Lockness Zeus and kratus
Bia ne ba
Play station no de fight sega
If i let am hin blood go too yori yori for the pavement
The way i go bracket am
Blowing up turfs like im shakau
Milking Cowards we devour
Bath tub feels with body parts
They out of options so they gatta to throw in the towel
180 KMPH turbo on airport road
With no head lights speed pass NDLEA
With V8 V8 engines
Handouts we ain't we ai'nt lending
Still got one last delivery yea
Yeaaaahhhhhh
Got this sound wey go de make you de go
Huh huh huh
Tell your buddy drive-by go soon sup like
Vroom vroom vroom
You de smell this opps
Them de
Boom boom boom
No the fuck with us my Gee or face your
Oh oh oh



Writer(s): Abba Biki



Attention! Feel free to leave feedback.