ODUMODUBLVCK feat. Teni & Masicka - NO PROTOCOL - translation of the lyrics into Russian

Lyrics and translation ODUMODUBLVCK feat. Teni & Masicka - NO PROTOCOL




NO PROTOCOL
E don start? (Praa)
Не начинать? (праа)
Emrld (yaw-yaw, yaw)
Эмрлд (рыскание, рысканье)
Men mount, okay
Мужчины садятся, окей
Kilo wi?
Киль
Black sheep forever, black sheep for life
Паршивая овца навсегда, паршивая овца на всю жизнь.
Izgaaju 'til we kpeme, antiworld gangsters, GE Records, you get me?
Изгааю, пока мы не кпемем, антимировые гангстеры, GE Records, вы меня понимаете
Odumodublvck
Одумодублвк
(Praa) native
Праа, родной
Yeah (prrr-aa)
Да (пррр-аа)
Even if na for my people (gbo), I no go lay down all my pistol
Даже если ради моих людей (гбо), я не пойду складывать весь свой пистолет
I no go follow protocol
Я не собираюсь следовать протоколу
Ṣayo dey to brush my teeth, oh (ayy)
Шайо, дей, почисти мне зубы, о (ауу)
After I don smoke igbo for setting
После того, как я курю игбо для настройки
Wey dem say make we no smoke (how many, where dem?)
Где говорят, что нельзя курить (сколько, где они)
Dem say make she no wine her bunda, they must be joking
Дем говорят, не делай ей вина, ее бунда, они, должно быть, шутят.
My shawty scatter protocol (never)
Мой протокол разброса малышки (никогда)
Dem say make she no wine her bunda, they must be joking
Дем говорят, не делай ей вина, ее бунда, они, должно быть, шутят.
My shawty scatter protocol
Мой протокол разброса малышки
Corny man go bury corny man (who go bury am?)
Банальный человек, иди похорони, банальный человек (который идет хоронить меня)
Corny man na continental scammer man (him go pieces am)
Банальный человек и континентальный мошенник (он разваливается на куски)
I dey look out for the person wey go interrupt my ego, everything go enter body bag
Я присматриваю за человеком, который потревожит мое эго, и все попадет в мешок для трупов.
The leg, the head, the ear, the kidney, all the best (prraa)
Ноге, голове, голове, почке всего доброго (прраа)
Forget violence, abeg, make she come dey show herself (ahh)
Забудь о насилии, умоляй, заставь ее прийти и показать себя (ааа)
If she tender, I go touch
Если она нежная, я прикоснусь
If she give me, I go chop
Если она даст мне, я пойду рубить
Odumodu' put me on the floor (ahh, easy)
Одумоду положил меня на пол (аа, легко)
PG carry ṣayo come
PG керри шайо приходи
Igbo dey my back, I go roll up jombo tie (tie)
Игбо, моя спина, я иду свернуть галстук (галстук)
See the police man dey come, I dey blow for him face, then, I tuama for my life
Видишь, полицейский пришел, я ударил ему по лицу, а потом я спас свою жизнь.
Even if na for my people (ehn)
Даже если нет для моего народа (эн)
I no go lay down all my pistol
Я не собираюсь складывать весь свой пистолет
I no go follow protocol (abeg)
Я не буду следовать протоколу (прошу)
Ṣáyo dey to brush my teeth, oh (grrt)
Шайо, эй, почисти мне зубы, о (гррт)
After I don smoke igbo for setting
После того, как я курю игбо для настройки
Wey dem say make we no smoke (say make we no smoke)
Где говорят не курить (говорят не курить)
Dem say make she no wine her bunda, they must be joking
Дем говорят, не делай ей вина, ее бунда, они, должно быть, шутят.
My shawty scatter protocol (knack am with your chest)
Мой протокол разброса малышки (умение обращаться с грудью)
Dem say make she no wine her bunda, they must be joking
Дем говорят, не делай ей вина, ее бунда, они, должно быть, шутят.
My shawty scatter protocol
Мой протокол разброса малышки
Laapa scobo rayfia, mo gbe were wọ scolovakia
Laapa scobo rayfia, я переехал в Сколовакию
Tẹni Makanaki, pàwọn
Тени Маканаки, пья
Emi gan-gan idan
Эми Ган Ган Идан
And if e dey pain you, oya, make you swallow panadol
И если тебе будет больно, оя, заставь тебя проглотить панадол
Shut up (mechonu)
Заткнись (мне понравилось)
This one na motor sport
Это автоспорт
Lẹkki, Epe in my double door (drift)
Лекки-эпе в моей двойной двери, дрейфуй
Like an Abuja boy
Как мальчик из Абуджи
Smoke everywhere until the tire burst
Курите повсюду, пока не лопнет шина
Like this, me, I no fit die, I no fit lose
Вот так, я не могу умереть, я не могу проиграть
24-7, I am always on the move
24 часа в сутки, 7 дней в неделю, я всегда в движении
Money on my mind, I dey steady catch cruise
Деньги на уме, я постоянно ловлю круиз
God dey my side, so, I no go fit lose
Боже, моя сторона, так что я не проиграю
Me, I no fit die, I no fit lose
Я, я не могу умереть, я не могу проиграть
24-7, I am always on the move
24 часа в сутки, 7 дней в неделю, я всегда в движении
Money on my mind, I dey steady catch cruise (yeah)
Деньги на уме, я постоянно ловлю круиз (да)
God dey my side, how am I suppose to lose?
Господи, моя сторона, как я могу проиграть?
Even if na for my people, I no go lay down all my pistol
Даже если это не для моих людей, я не пойду складывать весь свой пистолет
Follow protocol
Следовать протоколу
Ṣáyo dey to brush my teeth oh
Шайо, эй, почисти мне зубы, ох
After I don smoke igbo for setting
После того, как я курю игбо для настройки
Wey dem say make we no smoke
Кто сказал, что мы не должны курить
Dem say make she no wine her bunda, they must be joking
Дем говорят, не делай ей вина, ее бунда, они, должно быть, шутят.
My shawty scatter protocol oh
Мой протокол разброса малышки, ох
Dem say make she no wine her bunda (kingsman, Kingston)
Говорят, ей не следует винить свою бунда (кингсман, кингстон).
She scatter protocol
Она разбрасывает протокол
Rolling out, rolling high
Выкатываясь, катясь высоко
She fall in love, she love the style
Она влюбляется, ей нравится этот стиль
Jump inna benz, she love the ride
Прыгай, Инна Бенц, ей нравится ездить.
Di burner stay close, nuh crush the vibe, woah
Ди горелка, держись рядом, ну, сокруши атмосферу, уоу
Up deh right now, me cup deh 'pon full, me puff di hydro
Вставай прямо сейчас, моя чашка пон полная, я слойка ди гидро
Bring the bank outside, yeah, she gonna act wild, yeah, that's what I know
Вынеси банк на улицу, да, она будет вести себя дико, да, это то, что я знаю.
Spread the bread fast and gyal a wine slow
Распространяйте хлеб быстро и медленно вино
Long life, riches whole ah my bros
Долгая жизнь, богатство, все ах, мои братья
Fire 'pon me belly, yeah, wherever I go
Огонь мне в живот, да, куда бы я ни пошел.
Ready, yeah, we ready, yeah, we ready like, woah
Готовы, да, мы готовы, да, мы готовы, как вау
Ready like, woah
Готов как вау
Ready, yeah, we ready, yeah, we ready like, woah
Готовы, да, мы готовы, да, мы готовы, как вау
Thugs dem heavy like
Бандиты такие тяжелые, как
Beg the Father, wash mi sins dem every night (oh, oh, oh)
Умоляй Отца, смой мои грехи каждую ночь (о, о, о)
Get mommy purse and put some bread inna it (mm)
Возьми маминую сумочку и положи в нее немного хлеба (мм)
Rise up the laser beam and put dem head inna it (mm)
Поднимите лазерный луч и поместите в него голову (мм)
Ready, yeah, we ready, dawg (prraa)
Готовы, да, мы готовы, чувак (прраа)
Ready, yeah, we ready, yeah, we ready like, woah
Готовы, да, мы готовы, да, мы готовы, как вау
Ready like, woah
Готов как вау





Writer(s): Javaun Fearon, Romain Waldo, Tochukwu Ojogwu, Teniola Apata, Evan Ellicott


Attention! Feel free to leave feedback.