Lyrics ABUJA PEOPLE - ODUMODUBLVCK feat. Decosuave
Abuja
people
dey
my
convoy,
Wike
and
co
(ayy-ayy,
ayy)
Blvcksheep
forever,
blvcksheep
for
life
Izgaaju
'til
we
kpeme,
Antiworld
gangsters
GE
Records,
you
get
me?
Odumodublvck
(ayy-ayy,
ayy)
Decks
(ayy)
Native
(ayy-ayy)
Abuja
people
dey
my
convoy
Enugu
people,
oya,
gboso
For
Port
Harcourt,
na
me
dem
dey
jump
on
I'm
on
vaca',
I
dey
for
London
Abuja
people
dey
my
convoy
(Oganigwe)
Enugu
people,
oya,
gboso
(Oganigwe)
For
Port
Harcourt,
na
me
dem
dey
jump
on
(Oganigwe)
I'm
on
vaca',
I
dey
for
London
Conversation
(aboy),
conversation
(aboy)
Me,
I
no
dey
follow
this
your
conversation
(conversation)
Abi
na
observation
(yes),
observation
(yeah)
Me
I
too
dey
OBS,
na
observation
Wetin
comot
for
my
mouth?
Na
my
incantation
Wetin
make
their
leg
dey
shake?
Na
my
own
vibration
Motivation,
elevation
(elevation)
Make
I
put
am
for
their
body
Deco,
why
you
don
start?
(Deco,
why
you
don
start?)
Hammer
boys
(boys)
Na
we
dem
dey
call
(yes)
Obi
Cubana
say
"na
'Modu
be
my
choice"
(yes)
Deco?
(Ehn),
I
say
you
don
blow
(Def)
When
I
enter
Eko,
many
keles
dey
on
code
So
many
Chiomas
on
my
phone
Larry
Gaga
where
you
go?
(Where?)
Jowi
Zaza
follow
for
the
people
wey
dey
my
phone
(dons)
Elumelu,
omo
na
you
I
go
buzz
(buzz)
When
e
don
burst,
the
bank
na
where
I
put
my
trust
Abobi,
put
am
on
my
God
Omo,
I
fall
out
'cause
e
sure
(mega
watts)
Tender
rabbas,
pamper,
encounter
bad
man
(bad
man)
She
offer
bunda
softly,
the
pum-pum
bender
(bender)
I
dey
with
the
gangs
(sharp)
Odumodu',
you
bad
Abuja
people
dey
my
convoy
Enugu
people,
oya,
gboso
For
Port
Harcourt,
na
me
dem
dey
jump
on
I'm
on
vaca',
I
dey
for
London
Abuja
people
dey
my
convoy
(Oganigwe)
Enugu
people,
oya,
gboso
(Oganigwe)
For
Port
Harcourt,
na
me
dem
dey
jump
on
(Oganigwe)
I'm
on
vaca',
I
dey
for
London
Conversation
(aboy),
conversation
(aboy)
Me,
I
no
dey
follow
this
your
conversation
(conversation)
Abi
na
observation
(yes),
observation
(yeah)
Me
I
too
dey
OBS,
na
observation
Wetin
comot
for
my
mouth?
Na
my
incantation
Wetin
make
their
leg
dey
shake?
Na
my
own
vibration
Motivation,
elevation
(elevation)
Make
I
put
am
for
their
body
(yes)
Deco,
why
you
don
start?
(Ayy)
"Work
hard
and
play
hard",
na
hin
be
my
mantra
(praa)
Seyi
Tinubu
style,
I
work
hard
then
I
banter
(yes)
Lux
V,
na
my
egbon
wey
dey
tender
Heavy
load,
see
ikebe,
'Modu
go
stand
out
(mega
watts)
'Modu
go
sign
out
(graduation
gown
oh)
Big
big
boys
when
I
hang
out
(Wike
and
co)
My
kele
no
need
handout
(yes)
See
pressure,
old
soldier,
I
no
go
tension
Carry
am
go
Zone
4,
carry
am,
everything
Coda',
dollars,
everything
Carry
am
enter
Gwarimpa
Carry
am
go
Zone
1,
carry
am
go
Garki
Anywhere
e
go,
e
no
get
where
e
touch
You
gift
even
Branch
H
Medix,
H
Medix
(Wibby)
Eh-eh,
you
go
even
go
Yahuza
Millennium
Park,
based
on
small-small
drip,
go
some
kill
cruise
Asokoro,
Maitama
eh,
Zainab
Everybody
malo
(everybody
malo)
Attention! Feel free to leave feedback.