Lyrics Jinja - Olamide
Oya,
make
we
jinja
(jinja),
make
we
jinja-jinja
oh
Go
follow
your
lead,
you
be
leader-leader
oh
Many
kele
carry
something
wey
dey
hinder
oh
Linda,
but,
your
own
is
bigger
oh
Jinja,
make
we
jinja-jinja
oh
Go
follow
your
lead,
you
be
leader-leader
oh
Many
kele
carry
something
wey
dey
hinder
oh
But,
your
own
is
bigger
oh
Make
I
put
am
for
your
body,
baby
(gba
k'oje,
k'oje)
No
be
poison
(gba
k'oje,
k'oje)
Anytime
wey
you
call,
baby
(I'll
be
there)
Go
dey
cuddle
and
wrap
you
like
(Sarkodie,
'Kodie)
For
your
body,
baby
(gba
k'oje,
k'oje)
No
be
poison
(gba
k'oje,
k'oje)
Anytime
wey
you
call,
baby
(I'll
be
there)
Go
dey
cuddle
and
wrap
you
like
(Sarkodie,
'Kodie)
Yeah,
Gaza
Awon
t'emi
na
ti
gaza,
eh,
we
dey
on
deck,
ayy
Mo
ti
fresh,
I
be
giran,
I
be
condemn,
yeah
Anywhere
wey
I
dey,
I
keep
it
hundred,
yeah
Awon
t'oba
ro'bi
si
mi,
won
ni
bo
nbe,
no
Joor-joor-joor,
nobody
badder,
malo
go
Fish
plenty
for
ocean,
my
session
be
like
Maroko
I
go,
I
go
dull
you
ke,
that
one
na
oro
pawpaw
Can't
you
see
wetin
you
carry,
baby,
b'oshey
ropopo
If
I
dey
coma
and
you
want
sugar,
I
go
rokun
ni
I
go
kiboroki
gidi,
I
go
keep
your
company
Eja
l'owa
ninu
Sardine,
koye
k'oma
soh
fun
mi
Know
you
want
me
to
give
you
ratata
when
you
trouble
me
Trouble
me,
trouble
me,
why
you
too
dey
trouble
me?
You
know
say
me,
I
no
normal,
nobody
fit
couple
me
Make
we
go
home,
go
do
ratataa,
baby,
come
to
me
Omo
t'ofe
la
mi
por,
Olohun
ma
je
k'omu
mi
Oya,
make
we
jinja
(jinja),
make
we
jinja-jinja
oh
Go
follow
your
lead,
you
be
leader-leader
oh
Many
kele
carry
something
wey
dey
hinder
oh
Linda,
but,
your
own
is
bigger
oh
Jinja,
make
we
jinja-jinja
oh
Go
follow
your
lead,
you
be
leader-leader
oh
Many
kele
carry
something
wey
dey
hinder
oh
But,
your
own
is
bigger
oh
Make
I
put
am
for
your
body,
baby
(gba
k'oje,
k'oje)
No
be
poison
(gba
k'oje,
k'oje)
Anytime
wey
you
call,
baby
(I'll
be
there)
Go
dey
cuddle
and
wrap
you
like
(Sarkodie,
'Kodie)
For
your
body,
baby
(gba
k'oje,
k'oje)
No
be
poison
(gba
k'oje,
k'oje)
Anytime
wey
you
call,
baby
(I'll
be
there)
Go
dey
cuddle
and
wrap
you
like
(Sarkodie,
'Kodie)
(Gba
k'oje,
gba
k'oje)
(I'll
be
there)
(Sarkodie,
'Kodie)
(Yo
Eskeez,
kill
the
rhythm
and
burst
it)
(Gba
k'oje,
gba
k'oje)
(I'll
be
there)
(Sarkodie,
'Kodie)
1 Celebrate
2 Jinja
3 Problem
4 Gaza
5 Doom
6 Trumpet
7 Come Alive
8 New Religion
9 Shibebe
10 Mukulu
11 Hardcore
12 Supplier
13 Life Goes On
14 No Worries
15 Street Jam
Attention! Feel free to leave feedback.