R2Bees - Black Plantation Lyrics

Lyrics Black Plantation - R2Bees



Wooh!!
Wooh!!
Wooh!!!
Wooh!!!
Naaaahhhh!!
Come take me to your.
I dey die yeeii yeah wey I no dey tell no lie nor nor...
Day dont break me once again upon my empty bed
I no dey like this day cos once again I no dey feel so well
Call me dont one night real I dey feel her more up in my ear
The doctor talk me say make I no dey worry make I just dey call on my girl
Girl I no dey feel alright so so nightmare I dey get get all night...
You promised say u go be that one whether day or night u go dey my side
Girl I no dey feel alright so so nightmare I dey get get all night...
You promised say u go be that one whether day or night u go dey my side
So run come carry meeeh yeah!!
Come take me to your black plantation (you my baby baby anywhere you are around come and save me...)
Oooh oooh oooh ay ay girl...
Wey all dem fruits are red, woman make I feel high ray and give it to me anyway
Run come carry mee yeah cos I feel say that be the best decision (and I love u crazy, all dis attention you gotta pay me...)
Oooh oooh oooh ay ay girl...
Wey all dem fruits are red, woman make I feel high ray, Erayy!!!
I go like kam play with the monkeys like kam jump wit'em up inna da trees
Make I take some fresh cow milk and take da rest prepare some cheese
Baby girl am on my knees begging you make u no keep it feez.
So I can rub it all on you but make the love increase
Woman I no dey feel okay so so walka walka I dey walk walk all day...
Edey look like say I dey take something wey edon dey make I don dey go like okay
Woman I no dey feel okay so so walka walka I dey walk walk all day...
Edey look like say I dey take something wey edon dey make I don dey go like...
So run come carry meeeh yeah!!
Come take me to your black plantation (you my baby baby anywhere you are around come and save me...)
Oooh oooh oooh ay ay girl...
Wey all dem fruits are red, woman make I feel high ray and give it to me anyway
Run come carry mee yeah cos I feel say that be the best decision (and I love u crazy, all dis attention you gotta pay me...)
Oooh oooh oooh ay ay girl...
Wey all dem fruits are red, woman make I feel high ray, Erayy!!!
And I say twinkle twinkle little star how I miss how beautiful you are
And I hope I hold a spot in your heart dont break me dont break me like a bar
Stay close not afar cos without you am "period" bleeding like jar.
But I live in the past, thats why I live like its my last but I live too fast
Merci beaucoup, anything you say I do
If u love me I love you too but if you say April fool I still got nothing to lose coz I'll take you back to school
When I was in love with you and you took me for granted left me stranded
Now for a good reason, herh I think am day dreaming.
So come sing me lullaby dem sweet voices by my side, you already know wat I like what I like is wat is right!!
My heart is yours so realise, all dis tears up in my eyes
All these years of sacrifice, I say bye I say bye bye byeee!!
So run come carry meeeh yeah!!
Come take me to your black plantation (you my baby baby anywhere you are around come and save me...)
Oooh oooh oooh ay ay girl...
Wey all dem fruits are red, woman make I feel high ray and give it to me anyway
Run come carry mee yeah cos I feel say that be the best decision (and I love u crazy, all dis attention you gotta pay me...)
Oooh oooh oooh ay ay girl...
Wey all dem fruits are red, woman make I feel high ray, Erayy!!!
Killbeatz international...
Yeahhh
So hurry up and come carry me to ur place wey I know say I go feel so free
As I dey sick wey I dey die ebi u be da only remedy...




R2Bees - Black Plantation
Album Black Plantation
date of release
23-12-2014




Attention! Feel free to leave feedback.