Lyrics DND - Rema
(Uno,
dos,
tres)
Banger
(banger,
banger)
(P,
P)
Another
banger
Mo
tún
ti
dé,
láti
dagború,
o
ṣé
Me
wey
be
wèrè
Óyá,
gawú
oh,
gawú
Shey
you
no
dey
see
say
I
just
drop
gbẹ'du,
ayy?
Them
talk
say
no
be
me
be
H-I-M,
okay
na
You
go
come
tell
me
na
who
oh,
na
who
Make
humility
no
go
turn
me
màlúù
(màlúù,
màlúù)
Because
if
I
talk
one,
they
go
wan
swallow
me,
ayy
Shey
I
wan
good,
shey
I
wan
bad
Shey
I
wan
real,
shey
I
wan
fake
(me
I
no
do
again)
Oya,
see
wins,
now
they
wan
shallow
wins,
say
They
wan
dey
bully
me,
ọmọ,
I
don
too
calm
Talk
my
shit
right
up
in
your
face,
me
I
no
dey
shakе
I
don
do
too
much
Ps
and
Qs,
right
now,
I
go
put
you
on
DND
Keep
your
eye
sharpen
bеcause
e
get
as
you
go
move
around
me
wey
you
fit
end
up
for
DND
I
dey
waka
without
security
because
I
shuck
one
ṣakabùlà
inside
my
GLE
Ayy,
ó
ṣe
o,
ó
wà
n'bí
Even
ẹ'gbọ'n
dey
collect
DND
Bàbá
wọn
E
sure
for
me,
my
confidence
No
rely
on
any
number
one
Too
many
solo
hits
una
go
dey
call
me
Solomon
(Solomon)
Girls
dey
chew
gum
Because
they
sabi
say
I
be
idán
Ọmọ,
make
I
no
too
talk,
make
I
sofri
sit
down
Because
if
I
talk
one,
they
go
wan
swallow
me,
ayy
Shey
I
wan
good,
shey
I
wan
bad
Shey
I
wan
real,
shey
I
wan
fake
(me
I
no
do
again)
Óyá,
see
wins,
now
they
wan
shallow
wins,
say
They
wan
dey
bully
me,
ọmọ,
I
don
too
calm
Talk
my
shit
right
up
in
your
face,
me
I
no
dey
shakе
I
don
do
too
much
Ps
and
Qs,
right
now,
I
go
put
you
on
DND
Keep
your
eye
sharpen
bеcause
e
get
as
you
go
move
around
me
wey
you
fit
end
up
for
DND
I
dey
waka
without
security
because
I
shuck
one
ṣakabùlà
inside
my
GLE
Ayy,
o
ṣé
o,
o
wá
n'bí
Even
ẹ'gbọ'n
dey
collect
DND
I
don
do
too
much
Ps
and
Qs,
right
now,
I
go
put
you
on
DND
Keep
your
eye
sharpen
bеcause
e
get
as
you
go
move
around
me
wey
you
fit
end
up
for
DND
I
dey
waka
without
security
because
I
shuck
one
ṣakabùlà
inside
my
GLE
Ayy,
o
ṣé
o,
o
wá
nbí
Even
ẹ'gbọ'n
dey
collect
DND
(P,
P)
Attention! Feel free to leave feedback.