Lyrics Trouble Maker - Rema
(Ob',
Obah)
Another
banger
(banger)
How
many
dues
wey
the
boy
don
pay?
How
many
insult
I
go
take?
Like,
dress
your
shit
like
I'm
Jago
I've
been
like
this
way
from
the
gecko
I
no
dey
take
eye
see
loose
bread
If
you
miss
your
show
You
know
say
me
I
go
take
am
off
my
money
'cause
your
promoter
desperate
Make
una
no
vex,
na
my
money
be
my
mandate
Ọmọ,
many
my
country
people
eye
red,
oh
My
eye
red
for
the
green,
that's
yellow
Some
call
me
hybrid,
some
call
me
hollow
Keep
who
I
really
be
on
a
low-low
Day
and
night,
all
my
guys
dey
hustle
Every
penny
dey
touch
my
circle
I
dey
pest
my
opps,
make
them
restless
on
schedule
(ah-ahh)
Dem
say
I
be
troublemaker
I
go
disturb
everybody
Leave
me,
leave
me,
leave
me
Make
I
do
my
own,
ọmọ,
no
judge
me
Make
you
sef
reason
E
be
better
say
they
no
call
me
nobody
I
go
still
pass
everybody
even
though
say
una
use
extra
sheet
Una
dey
pákoropá,
I
dey
pàkurupà
You
better
relocate,
I
dey
come
closer
Even
if
na
red,
I
go
tackle
oh
Ṣébí
na
vex
you
go
vex
Ọmọ
wèrè,
me,
I
no
dey
talk,
but
try
me
first
Better
save
your
money,
this
game
no
be
by
best
dressed
Bought
my
first
land
since
I
was
17
You
know
steady
grinding
Nothing
wey
you
go
show
me
wey
go
really
surprise
me
Ọmọ,
many
my
country
people
eye
red,
oh
My
eye
red
for
the
green,
that's
yellow
Some
call
me
hybrid,
some
call
me
hollow
Keep
who
I
really
be
on
a
low-low
Day
and
night,
all
my
guys'
dey
hustle
Every
penny
dey
touch
my
circle
Ọmọ,
I
dey
pest
my
opps,
make
them
restless
on
schedule
Dem
say
I
be
troublemaker
I
go
disturb
everybody
Leave
me,
leave
me,
leave
me
Make
I
do
my
own,
ọmọ,
no
judge
me
Make
you
sef
reason
E
be
better
say
they
no
call
me
nobody
I
go
still
pass
everybody
even
though
say
una
use
extra
sheet
Dem
say
I
be
troublemaker
I
go
disturb
everybody
Leave
me,
leave
me,
leave
me
Make
I
do
my
own,
ọmọ,
no
judge
me
Make
you
sef
reason
E
be
better
say
they
no
call
me
nobody
I
go
still
pass
everybody
even
though
say
una
use
extra
sheet
Attention! Feel free to leave feedback.