Rexxie - Abracadabra (feat. Wizkid) [Remix] [Mixed] Lyrics

Lyrics Abracadabra (feat. Wizkid) [Remix] [Mixed] - Rexxie




Fine girls for my bed (bed)
And you know oil dey my head (head)
Ten girls for my bed (bed)
All of them naked, undressed
Who you know wey dey ball like Wiz? (Who you know?)
Who you know wey dey spend like this? (Na who you know?)
And the money pass sea
Starboy wey dey ball pass beans
Abi kin pe Wizzy? Wizzy, mad person
Gunners lawa, don't test me
If you try, omo wa sha mo
Starboy, eyan k po, po, po, po
We gon' let the money talk, talk, talk, talk, talk
Girls, dem dey twerk twerk, twerk, twerk, twerk
When we enter we pop, pop, pop, pop, pop (hello!)
Abi kin pe Rexxie? (Rexxie)
Rexxie, world best
Blue jersey, I'm not Chelsea (Chelsea)
Gunners la wa, no testing (testing)
Don't call me, don't text me (text me)
Dayan mo, know person (person)
Make person no shesin (shesin)
Marley Naira, known person
Abracadabra, so, so sweet like Ofada
They think dey bad, but I'm badder (your fada!)
Abracadabra, so, so sweet like Ofada
They think dey bad, but I'm badder (your fada!)
I wanna Disco
They wanna Disco
They wanna Disco
They wanna Disco
They wanna Disco
They wanna Disco



Writer(s): Azeez Fashola, Chisom Ezeh, Abbey Elias, Thabo Moagi



Attention! Feel free to leave feedback.