Rexxie - Asiko (Big Time) [Mixed] Lyrics

Lyrics Asiko (Big Time) [Mixed] - Rexxie



Bolanle want to yọ di, uh
O gbọmọ meji for me, uh
Figure eight, her body
And, the baby don m'oti, m'oti
And, Uloma need dollie, uh
She say na foreign money
Wey go make her receive my loving, uh
Animalistic talk
Mummy told me it's lonely road
Make ọlọpa no go seize your phone (your phone)
No go listen to olofofo ('fofo)
I put my feelings in a microphone ('crophone)
Until the rollie, e be dipped in gold (dipped in gold)
And we be choking on Canadian smoke ('Dian smoke)
I put a little of my faith in God (in God)
'Cause only me wey fit decide my odds
And now my girlie got a BBL
They no fit see me for my house address
She tell me say she no go kiss and tell
'Cause I go leave am for Eko Hotel
Owo wa ninu lapo
And I put diamonds in my collar bone
Ashana follow me to shut down show
'Cause she no want make I dey sleep alone, away
Ayy-away
(Wele, lo-we) (yo)
(Wele, lo-we) gbọpẹ wọle, asiko de-de, away
Oh wele, lo-we
Ye-ah, wey-wey, wey (wele, lo-we)
Kọla wo'le, asiko de-de, away
Oh wele, lo-we
Shey na my fault say your bobo no dey confuse you with over-do?
Wetin you need, shey na Franklin?
Finna come tour for me, Istanbul
She say she don't kiss, she on the first date
But, she can sleep in my sitting room
If she no fit fight Ishaya
Said she can wait 'til tomorrow



Writer(s): Thabo Lloyd Moagi, Chisom Ezeh, Maya Osifeso Jnr


Rexxie - Life of The Party Mix: Rexxie, Big Vibe Vol. II (DJ Mix)

1 OVER DEM (Mixed)
2 Many Things (Mixed)
3 Currency (Mixed)
4 Charm (Mixed)
5 Folake (Mixed)
6 NO COMPETITION (feat. Asake) [Mixed]
7 People (Mixed)
8 Fallacy (Mixed)
9 You Go Know (Mixed)
10 PICANTO (feat. Zlatan & ECko Miles) [Mixed]
11 Slow Whine (Mixed)
12 Body & Soul (Mixed)
13 One Side (Mixed)
14 Cruise (feat. Azanti & Zaiam) [Mixed]
15 Soweto (Mixed)
16 Kpe Paso (Mixed)
17 Laba Laba (feat. Wickedd!) [Mixed]
18 The One (Chop Life) [Mixed]
19 Bad To Me (Mixed)
20 Asiko (Big Time) [Mixed]
21 GWAGWALADA (Mixed)
22 AVAILABU (Mixed)
23 Holiday (Mixed)
24 No More Condition (Mixed)
25 I Salute (feat. Zlatan) [Mixed]
26 Abracadabra (feat. Wizkid) [Remix] [Mixed]
27 Stamina (Mixed)
28 Let There Be Light (feat. Seyi Vibez) [Mixed]
29 Carry Me Go (Mixed)
30 Sability (Mixed)
31 Call My Phone (Mixed)
32 Astalavista (feat. Young Jonn) [Mixed]
33 Credit Score (Mixed)
34 Body (Mixed)




Attention! Feel free to leave feedback.