Lyrics Glory (Joro Refix) [feat. JOE EL] - Joe El , Rezman
Rezmansong
Ouuh
aahnn
Abeg
tell
me
where
the
money
dey
yeah
I
go
like
a
benz
oh
I
nogo
like
to
dey
friend
zone
na
Ah,
abeg
tell
me
where
the
money
dey
yeah
E
don
tey
wey
I
dey
check
oh
Am
about
to
call
a
friend
oh
ehen
Yea,
person
dey
kpai
for
the
matter
na
People
dey
craze
for
the
money
oh
oh
And
na
the
money
matter
wey
dey
make
a
man
wan
kolo
Eh
ehen,
So
make
you
send
down
your
glory
Make
people
fit
talk
my
story
I
like
to
spend
am
like
obo
Better
better
when
ya
know
me
Oh
hoo
Ahn
ahn
haaa
Oh
hoo
Ahn
ahn
haaa
Oh
hoo
Ahn
ahn
haaa
Ouh,
Oh
hoo
Ahn
ahn
haaa
(Abeg
tell
me
things
you
don
know)
(Omo
the
boy
e
don
blow)
(Omo
you
don
know
yeah)
Wayakaya,
wayakaya
I
dey
check
am
I
see
that
People
dey
try
To
brin'
my
destiny
down
But
I
dey
busy
dey
fly
It's
just
a
matter
of
time
Make
we
dey
hustle
dey
grind
The
thin'
na
turn
by
turn
Cuz
everybody
go
shine
I
said
what
I
mean
I
mean
what
I
mean
oh,
I
mean
Everythin'
I
say
exactly
what
I
mean
oh
Make
we
dey
halla
back
to
sender
To
everybody
wey
dey
try
to
block
our
agenda
Dem
go
see
danger
You
have
to
know
oh
oh
That
I
really
want
you
to
know
oh
oh
That
you
gat
to
free
your
mind
Make
you
no
let
jealousy
to
put
you
down
eh
So
make
you
send
down
your
glory
Make
people
fit
talk
my
story
I
like
to
spend
am
like
obo
Better
better
when
ya
know
me
Oh
hoo
Ahn
ahn
haaa
Oh
hoo
Ahn
ahn
haaa
Oh
hoo
Ahn
ahn
haaa
Ouh,
Oh
hoo
Ahn
ahn
haaa
(Abeg
tell
me
things
you
don
know)
(Omo
the
boy
don
blow)
(Omo
you
don
know
yeah)
Well
you
have
to
find
your
way
oh
Have
to
find
ya
way
You
have
to
find
ya
way
oh
Uhh
yeah
You
have
to
find
ya
way
(Have
to
find
ya
way)
Have
to
find
ya
way
(Have
to
fine
ya
way)
Na
only
you
know
your
way
oh
(Na
only
you
know
ya
way
oh)
Attention! Feel free to leave feedback.