Rilo - Nigeria Lyrics

Lyrics Nigeria - Rilo



Ahhhhh nigeria
Ojojumo ni ah ji ri Iya
Ahhhhh nigeria
Ojojumo ni ah ji ri Iya
We suppose too be giant of africa oh
Shugborn ojojumo ni ah ji ri Iya oga
Ahhhhhh nigeria
Ojojumo eh eh
My nationalityyyy nigeria
But for my country I be criminal
I never get to exercise
That freedom
Democracy
Dictatorship be the order of the day And my people gat nothing to Celebrate
Too many promises
To Change the policies
My people don taya for the promises
The only thing we see na
Sorrow tears and brutality
End police brutality
Na d onthing wey we ask
End police brutality
Wetin we go do
We no fit waka on a regular
Because of iphone i turn e criminal
Nobody dey safe any longer
Ordinary protest dem start to tier gas
Ahhhhh nigeria
Ojojumo ni ah ji ri Iya
Ahhhhh nigeria
Ojojumo ni ah ji ri Iya
We suppose too be giant of africa oh
Shugborn ojojumo ni ah ji ri Iya oga
Ahhhhhh nigeria
Ojojumo ni a ji ri iya
End sarz and end police brutality



Writer(s): Ridwan Okunola


Rilo - Nigeria
Album Nigeria
date of release
23-10-2020



Attention! Feel free to leave feedback.