Simi - Small Ting Lyrics

Lyrics Small Ting - Simi



Small blocking, they talk say na vex o
Small date, you be asking for sex o
Small slap and dey talk say na fight
Small swagger, dey talk say na pride
Small kiss, you say, "What are we now?"
We are nothing but pencil, see now
Small play, you say, "Baby, it's over"
And this hoes ain't loyal
And naso small ting, dey become long ting
I'm telling you something, you never see nothing
Na so small ting take dey strong o
Small ting take dey long o
But it's alright, yeah it's alright, small girl, big God o
Na so small ting take dey strong o
If dem wan talk, make dem talk o
But it's alright, girl it's alright, small girl, big God o
Small ginger, won ni pe mu bee gan
Small singer wey dey break e record
Small question, dem talk say you jealous
Tell me who be Precious?
Small fresh wey you fresh
Small doh wey you get
Small sense wey you set o
See as dem dey vex o
And naso small ting, dey become long ting
I'm telling you something, you never see nothing
Na so small ting take dey strong o
Small ting take dey long o
But it's alright, yeah it's alright, small girl, big God o
Na so small ting take dey strong o
If dem wan talk, make dem talk o
But it's alright, girl it's alright, small girl, big God o



Writer(s): simi


Simi - Small Ting
Album Small Ting
date of release
15-05-2019




Attention! Feel free to leave feedback.