Solidstar feat. Falz - Mama Lyrics

Lyrics Mama - Solidstar , Falz



Wooos (woos)
Hoo (woos)
Hoo
Solid star (solid star)
T band don knack am again (T band don knack am again)
Just the other day wey me dey smoke for chitaa (chitaa)
Sipping on something so the boy fit think well oh (think well)
Aaah
You gat to keep the fire burning
Ah hmm
Man no die man no rotten
Eeh eeh
Mama burukutu mama
Oni gele sempe
Mama burukutu mama mama
I just come back from Panya
And I get a lot of thing,
a lot of things me wannna want to give to you
Eeh eeh
Me get a lot of things a lot things me Wanna don buy for you
Oh oh.
Eh
Your prayer keeps me going on
Money don dey show
Now dem dey watch me for TV oh Mama
We dey kill all the show
Now we are balling all the way from Lagos to London (London)
When me sing pretty girl dem shake up their bum bum (bum bum)
Mama burukutu mama
Oni gele sempe
Mama burukutu mama mama
I just come back from Panya
And I get a lot of thing,
a lot of things me wannna want to give to you
(Yeah Falz the Bad Guy)
Eeh eeh
Me get a lot of things a lot things me Wanna don buy for you
Oh oh.
Eh
3: Falz
Hello Mummy
Mummy how far now
Account number make I do that transfer now
Abi you want make I use am buy car now
I have bar (yes), I'm a rap star now
Okay E ma ma gbadura f'omo yin Folarin oh
E bami pray kin le r'omo gidi marry oh
Celeb life ko ju Kama shaye Kama Peff
Make Karishika no go put me for wahala sef
Daddy nko. Shey won wa Is he proud of me
Cause litigation for no give me this kind money
I wan make you travel, she ro pe mon paro ni
I go buy mansion, swimming pool ni parlour ni
Yeah
Just the other day wey me dey smoke for chitaa (chitaa)
Sipping on something so the boy fit think well oh (think well)
Aaah
You gat to keep the fire burning
Ah hmm
Man no die man no rotten
Eeh eeh
Mama burukutu mama
Oni gele sempe
Mama burukutu mama mama
I just come back from Panya
And I get a lot of thing,
a lot of things me wannna want to give to you
Eeh eeh
Me get a lot of things a lot things me Wanna don buy for you
Oh oh.
Eh




Solidstar feat. Falz - W.E.E.D.
Album W.E.E.D.
date of release
31-10-2016



Attention! Feel free to leave feedback.