Tekno - Sudden Lyrics

Lyrics Sudden - Tekno



If it's spax then it's gotta be a
Dem dey kill for there, Tekino
Them dey burni person, Tekino
All of a sudden
All of a sudden
All of a sudden
All of a sudden
All of a sudden
No be today my people dey suffer
No be today
I say e don tey my people dey suffer
If na by hardwork
Poor man go get money
Poor man go get money
Abi you never hear
How much them dey pay police
To carry gun and stand for street
Some dey kill and turn to Lagbaja
Rain everyday no umbrella
Kpaju kpa ju
Kpa kpa Jukpa jukpa machala
Talking talking drum
Ye ye ye
Talking talking tongue
Talking talking
And all of a sudden
All of a sudden
House e don catch fire
All of a sudden
Ye ye ye
All of a sudden
All of a sudden
2–2 billion is a nothing for them
All of a sudden
40 billion is a nothing for them
Eyy but what the hell do I know?
When I ain't no politician
What the f* do I know?
I'm just a musician
Wetin I talk it no matter
Even if na just constant electricity
Cos what the journey brother
Some dey kill and turn to lagbaja
Ewoo ewo
Rain everyday no umbrella
Kpaju kpa ju
Kpa kpa jukpa jukpa machala
Talking talking drum
Ye ye ye
Talking talking tongue
Talking talking
And all of a sudden
Of a sudden
All of a sudden
Of a sudden
All of a sudden
Of a sudden
All of a sudden
Koro koro
Yeee
All of a sudden
2–2 billion is a nothing for them
All of a sudden
40 billion is a nothing for them
Take a look in the street
So many people begging
So many people gat nothing to eat
Fire on the mountain
Many many people gatz work to chop
Tell me who is their support
Wey we dey laugh
Who is their support?
Some dey kill and turn to Lagbaja
Ewoo ewo
Rain everyday no umbrella
Kpaju kpa ju
Kpa kpa jukpa jukpa machala
Talking talking drum
Ye ye ye
Talking talking tongue
Talk
And all of a sudden
Of a sudden
All of a sudden
Of a sudden
All of a sudden
Of a sudden
All of a sudden
Koro koro
Yeee
All of a sudden
2–2 billion is a nothing for them
All of a sudden
40 billion is a nothing for them
See dem, see dem
No be today my people dey suffer
See dem, see dem, see dem
Abeg it don tey my people dey suffer
All of all of all of



Writer(s): Tekno


Tekno - Sudden - Single
Album Sudden - Single
date of release
01-05-2020




Attention! Feel free to leave feedback.