Lyrics No Yawa - Tolani
Intro
*Trumpet
playing*
(Forget
what
the
girl
dem
say,
aswear
down
dem
just
dey
jealous
you
And
when
Dem
dey
talk
for
your
back
Make
you
no
send
dem
just
be
gbegborun)
No
Yawa
All
the
girls
say
you
too
fire
All
the
boys
say
you
too
Waya
o
Baby
girl
Say
no
yawa!
No
Yawa
All
the
boys
say
you
too
fire
All
the
girls
say
you
too
Waya
o
Baby
girl
Say
no
yawa
Baby
give
me
love
jeje,
baby
give
me
love
jeje
Oh
baby
(Ay!
She
be
domitila)
*Trumpet
playing*
This
e
be
serious,
this
kain
girl
she
dangerous
(Yeah
yeah)
This
e
be
serious,
You
no
even
sick
but
she
give
you
drugs
(Yeah
yeah)
This
e
be
serious,
wetin
I
want
to
talk?
oh
my
God!
(Yeah
yeah)
This
e
be
serious,
serious
yeah!
No
Yawa
All
the
girls
say
you
too
fire
All
the
boys
say
you
too
Waya
o
Baby
girl
Say
no
yawa!
No
Yawa
All
the
boys
say
you
too
fire
All
the
girls
say
you
too
Waya
o
Baby
girl
Say
no
yawa
(Baby
give
me
love
jeje,
baby
give
me
love
jeje
Oh
baby)
(Ay!
She
be
domitila)
*Trumpet
playing*
Outro
(Forget
what
the
girl
dem
say,
aswear
down
dem
just
dey
jealous
you
And
when
Dem
dey
talk
for
your
back
Make
you
no
send
dem
just
be
gbegborun)
Attention! Feel free to leave feedback.