VIP - I Think I Like Am (Radio Edit) Lyrics

Lyrics I Think I Like Am (Radio Edit) - VIP



I see this girl around my way (I think I like am)
And I like the way her hips dey sway (I think I like am)
She dey move like Miss Africa (I think I like am)
Anything she want I go give her (I think I like am)
Want yeah, (I think I like am)
Want yeah, (I think I like am)
Want yeah, (I think I like am)
Want yeah, (I think I like am)
Baby girl welcome to my party
Grab a glass, let's share some Bacardi
Move to the dance floor, shake your body
My party don't hurt nobody
So shake your body body, move your body body
Rock your body body, let's sex your body body
Don't stand there, don't watch whilst we doing
Move to the groove, tell me how you feeling
Make we joley dey go
The way we dey do, make we follow dey go
We about to start the show
Money go flow for air till we end the show
It was on Saturday morning
She come dey pass show me money
Body dey move just like this o
She dey move, she dey dance calypso
She move like Miss Africa
Anything she want I go give her
Want yeah, (I think I like am)
Tell me what you want
Want yeah, (I think I like am)
Want yeah, (I think I like am)
Want yeah, (I think I like am)
Ni hoɔ paa
Ɔbaa a mereka ne ho asɛm no no nie
Tumtum broni no no nie
Momhwɛ ne nipa dua ne n'ahoɔ
Ɛno na ɛkumi, ɔbaa mu baa nie
Beauty talks for her
Smile talks for her
Skin talks for her
Hair talks for her
Ɔyɛ me laptop, charle
Mongyae mo loose talk, ɛne mo desktop
woara hu no a, you go give up
Ɔbaa yi obiaa she know what time it is and she know whatsup
Hwɛ ne high heels, shii, ɔbɔso beebia
Ahoɔfɔ type wei deɔ ɛnyɛ makeup
Mepɛ nea ɔsi ma ne ho sɛ, ɔyɛ Ghanaian
Ɔnrushe Jack, wei deɛ, ɔyɛ different
Meyɛ ne boy, Ɔyɛ me girl, ɔyɛ me girl, meyɛ ne boy
Ɔntie deɛ amanfoɔ bɛka, firi meyɛ ne boy
I see this girl around my way (I think I like am)
And I like the way her hips dey sway (I think I like am)
She dey move like Miss Africa (I think I like am)
Anything she want I go give her (I think I like am)
Want yeah, (I think I like am)
Want yeah, (I think I like am)
Want yeah, (I think I like am)
Want yeah, (I think I like am)



Writer(s): Abdul Hamidu Ibrahim


VIP - Progress
Album Progress
date of release
06-09-2010




Attention! Feel free to leave feedback.