Lyrics Level - WANI
See
me
now
(see
me
now)
As
I
don
forget
all
of
my
trouble
As
life
come
give
me
double
Hear
me
now
(hear
me
now)
I
know
life
sometimes
is
never
easy
With
the
level
up
believe
me
Wani
Wonder,
(yes
oh)
which
level
you
dey
oh?
(dey
oh)
Omo
level
wey
pass
the
level
I
dey
before
(level
I
dey
before)
Ore
mi,
(yes
oh)
which
level
you
dey
oh?
Se
na
level
wey
pass
the
level
you
dey
before?
Owo
mbe
lapo,
lapo
mi
oh
(oh-oh)
Just
dey
dance
and
groove
and
shake
body
oh-oh
(oh-oh)
Bring
the
lighter
rizla
VSOP
(oh-oh)
And
the
finest
girls
for
me
and
my
G
(oh-oh)
If
to
say
we
know
tomorrow,
omo
boys
for
dey
alright
Based
on
say
we
know-we
no
know
We
must
chop,
chop
the
life
Ani
won
pariwo
(pariwo)
Dem
dey
say
we
no
go
bubble
Ani
won
pariwo
As
e
dey
hot
we
give
dem
double
Double
oh
Wani
Wonder,
(yes
oh)
which
level
you
dey
oh?
(dey
oh)
Omo
level
wey
pass
the
level
I
dey
before
(level
I
dey
before)
Ore
mi,
(yes
oh)
which
level
you
dey
oh?
Se
na
level
wey
pass
the
level
wey
you
dey
before?
(Oh-oh)
(Oh-oh)
(Oh-oh)
(Oh-oh)
(level
up)
Attention! Feel free to leave feedback.