Lyrics Small Truth - Wilfresh
It's
ah
small
truth
wey
man
wan
yan
you
today
ooh
eeh
oh
yea
Tell
me
how
many
Nigerians
dey
chop
regular
breakfast
The
problem
wey
I
see
for
our
country
Na
our
hand
wey
e
dey
ooh
If
you
get
a
chance
to
stay
power
Your
conscience
make
e
clear
Your
conscience
make
e
clear
My
brother
Plenty
man
for
the
street
don
dey
frustrate
Plenty
gyal
dem
nor
dey
finish
do
aristo
oh
yea
But
if
the
situation
make
you
turn
bad
person
Then
you
ah
born
bad
person
Every
Nigerian
want
he
small
thing
Else
you
on
a
long
thing
People
just
dey
para
government
put
us
on
a
long
thing
ooh
eee
If
you
do
me
ah
favour
me
ah
do
you
back
yo
Na
the
formula
wey
I
take
dey
solve
life
yo
Even
if
minister
say
two
thousand
for
one
liter
My
people
go
still
queue
almost
ten
kilometers
For
same
country
wey
we
get
e
crude
oil
oh
And
if
you
talk
oh
you
go
get
e
big
problem
oh
And
in
Ajegunle
in
Lagos
there
is
this
slang
They
always
say
My
guy
they
nor
dey
form
Bad
guy
dey
pursue
thief
oh
Make
you
nor
go
collect
Pree
ye
I
don
tire
for
things
I
dey
see
for
Internet
Most
times
I
nor
get
option
but
to
comment
Make
you
uplift
your
mindset
And
roll
your
drum
set
It's
ah
introduction
to
the
new
school
revolution
Oya
bang
Inna
African
style
yea
no
other
one
better
Nigerian
yutes
say
we'll
always
be
greater
Even
if
say
money
nor
dey
let
us
buy
data
Still
on
still
we
give
thanks
to
the
creator
(Lamba)
Shout
out
to
the
legends
wey
don
do
am
before
we
Fela
Anikulapo
Bob
Marley
I
thank
God
for
the
music
wey
I
find
Ooh
eh
I
go
use
am
change
my
generation
ooh
eeh
Bidi
bang
right
now
see
me
right
now
Ooh
oh
oh
oh
eeh
![Wilfresh - Small Truth](https://pic.Lyrhub.com/img/f/t/p/w/mpNomOwpTf.jpg)
Attention! Feel free to leave feedback.