Lyrics Cruise - Wills
Uh
yeah
Wolfboi
See
I
get
cruise
wey
go
off
your
light
And
I
get
goons
wey
dey
pon
my
side
Omo
shirts
pe
two
if
you
wan
cause
fight
And
we
no
dey
lose
for
the
other
side
Omo
Ibadan
won
wa
mi
Shawtie
you
come
get
it
anyday
anyday
anytime
Once
I
was
bitten
now
I′m
twice
shy
Gunman
with
the
vibe
got
the
target
on
site
And
we
pull
up
to
your
hood
looking
fresh
n
fly
Oh
god
imma
kill
em
in
a
suit
n
tie
Mess
with
my
bag
you
could
lose
your
life
And
I
throw
shots
like
who's
your
daddy
Wolf
emi
lomo
tan
so
Imma
make
it
real
clear
if
you
pay
me
attention
Big
booty
girl
wey
dey
tension
Bad
boy
crew
wey
no
get
good
intention
Flex
on
them
haters
make
dem
no
say
we
no
send
em
When
the
Wolf
howl
they
know
me
for
area
And
I
hold
the
sauce
I
came
with
the
formula
Plus
I
hate
stress
nothing
to
worry
me
na
If
it
ain′t
about
the
doe
japa
lori
cellular
See
I
get
cruise
wey
go
off
your
light
And
I
get
goons
wey
dey
pon
my
side
Omo
shirts
pe
two
if
you
wan
cause
fight
And
we
no
dey
lose
for
the
other
side
Omo
Ibadan
won
wa
mi
See
I
get
cruise
wey
go
off
your
light
And
I
get
goons
wey
dey
pon
my
side
Omo
shirts
pe
two
if
you
wan
cause
fight
And
we
no
dey
lose
for
the
other
side
Omo
Ibadan
won
wa
mi
And
you
know
say
if
you
get
money
you
go
stand
proper
If
you
miss
road
you
enter
one
chance
As
for
me
all
I
want
government
shutdown
If
the
deal
no
click
we
decline
offer
And
if
you're
looking
for
the
boy
ko
sona
don't
do
that
Swagged
up
to
the
bone
I
feel
like
a
cool
cat
But
Sars
wan
dey
talk
say
me
I
be
hoodrat
And
the
ones
at
the
top
they
chopping
the
cool
cash
But
I
dey
do
my
thing
give
them
the
hot
sounds
I
came
it
with
the
palliative
make
sure
it
touch
ground
E
don
burst
na
who
enter
dey
carry
the
law′s
gown
We
go
scatter
everywhere
sun
up
to
sundown
You
on
gen
before
you
wake
up
dem
don
commot
coil
All
the
ticket
wey
my
guy
don
buy
e
don
spoil
For
this
Naija
where
we
dey
na
vibes
e
don
pure
Abeg
make
I
drop
for
my
junction
See
I
get
cruise
wey
go
off
your
light
And
I
get
goons
wey
dey
pon
my
side
Omo
shirts
pe
two
if
you
wan
cause
fight
And
we
no
dey
lose
for
the
other
side
Omo
Ibadan
won
wa
mi
See
I
get
cruise
wey
go
off
your
light
And
I
get
goons
wey
dey
pon
my
side
Omo
shirts
pe
two
if
you
wan
cause
fight
And
we
no
dey
lose
for
the
other
side
Omo
Ibadan
won
wa
mi
Attention! Feel free to leave feedback.