WizKid feat. Maleek Berry - One Life Lyrics

Lyrics One Life - Maleek Berry , Wizkid



Berry Berry killing this one, berry murder this
Berry pon the beat (Eh ya),
Berry and Wizzy, Maleek Berry eh, Whine pon the beat wizzy baby eh
Caro ahn ahn, oh na
(See, I gat one life to live)
So I go rock am, I go live on the dough
Moving everyday I no dey slow
Killing the game, twenty years we no dey go
(One life to live)
I get plenty gbedu and plenty dough
Starboy we no dey slow o
Killing the game everyday, we no dey go
Man na real badman, no need to prove nothing
Killing every beat wey I hear e don tey
Shebi na for street wey I dey,
wey i hustle for the pay and God don bless my way
Now I dey denge pose, girls dem love my koboko
Guys say my music make dem dey choko,
starboy take over, street don dey loco
My music giving them flavor (Flavor)
See I gat the flavor (Flavor)
See I dey scatter their brain, see I dey burst their brain
Say when I enter the place
See I gat flavor (Flavor), Say I dey give dem flavor (Flavor)
See I dey scatter the place,
See I dey mash up the place, See I dey burst their brain.
(See, I gat one life to live)
So I go rock am, I go live on the dough
Moving everyday I no dey slow
Killing the game, twenty years we no dey go
(One life to live)
I get plenty gbedu and plenty dough
Starboy we no dey slow o
Killing the game everyday, we no dey go
Everyday me am on a grind, I say na money me I just dey find
I like to party, me I no dey fight, Everyday me I like to shine
I gat a couple girls wey go die for
me and a couple girls wey no dey smile,
And the girls dem steady die for me, dem dey tell me na me dey find.
My music giving them flavor (Flavor)
See I gat the flavor (Flavor)
See I dey scatter their brain, see I dey burst their brain
Say when I enter the place
See I gat flavor (Flavor), Say I dey give dem flavor (Flavor)
See I dey scatter the place,
See I dey mash up the place, See I dey burst their brain.
(See, I gat one life to live)
So I go rock am, I go live on the dough
Moving everyday I no dey slow
Killing the game, twenty years we no dey go
(One life to live)
I get plenty gbedu and plenty dough
Starboy we no dey slow o
Killing the game everyday, we no dey go
Ika poju ninu omo araiye, so when I hustle, I dey keep am on the low.
When you chop bullet,
everybody know cos no be everybody happy for your show
Ika poju ninu omo araiye o,
so when I hustle, I dey keep am on the low o
When you chop bullet, everybody know,
cos no be everybody happy for your show
My music giving them flavor (Flavor)
See I gat the flavor (Flavor)
See I dey scatter their brain, see I dey burst their brain
Say when I enter the place
See I gat flavor (Flavor), Say I dey give dem flavor (Flavor)
See I dey scatter the place,
See I dey mash up the place, See I dey burst their brain.
(See, I gat one life to live)
So I go rock am, I go live on the dough
Moving everyday I no dey slow
Killing the game, twenty years we no dey go
(One life to live)
I get plenty gbedu and plenty dough
Starboy we no dey slow o
Killing the game everyday, we no dey go




WizKid feat. Maleek Berry - Wizkid, Vol. 2
Album Wizkid, Vol. 2
date of release
04-08-2017



Attention! Feel free to leave feedback.