Yemi Alade - Carry Me Lyrics

Lyrics Carry Me - Yemi Alade



Ah ah ah (Sele b)
Ah jah jah
Jah baby jah
Ah jah jay jah jah jah
Carry me carry me baby
Carry me carry me baby (jah jah jah)
Carry me carry me baby (jah baby jah)
Carry me orh orh orh
Any where you go go
Na where I wan go (where I wan go)
Even if na Sokoto
I go follow you go oo (ah ah)
E getti something wey you dey do me
When I dey for your side (yaha yaha)
E get the feeling we me I dey feel
Wey I no understand (ah ah)
Shebi you rub kaya (kaya)
Abi na this manya (yoh wa)
E set my body on fire (fire oo)
Carry you for my bololo
Omo shayo na bastard (ah ah ah)
I rather wait for corner
E get the way you dey do me
Abeg make you carry me dey go
Sun mo mi baby welele wololo
Welele wololo welele wololo
I dey for you my babay welele
Wololo welele wololo welele wololo
No be tinko tinko wombolo wombolo
Wombolo wombolo wombolo wombolo
E dey do me something welele wololo
Welele wololo welele wololo (ibo ibo ibebebe ibe ibe)
Carry me go
I follow you no question
I padi you no mention
Wahala for who dey question my love
Carry me go
Carry me go like Uber (Uber)
I no get destination
Wahala for who dey question my love
Shebi you rub kaya (kaya)
Abi na this manya (yoh wa)
E set my body on fire (fire oo)
Carry you for my bololo
Omo shayo na bastard (ah ah ah)
I rather wait for corner
E get the way you dey do me
Abeg make you carry me dey go
Sun mo mi baby welele wololo
Welele wololo welele wololo
I dey for you my babay welele
Wololo welele wololo welele wololo
No be tinko tinko wombolo wombolo
Wombolo wombolo wombolo wombolo
E dey do me something welele wololo
Welele wololo welele wololo (ibo ibo ibebebe ibe ibe)
Wanna wanna baby daskia aje (yeba)
Wanna wanna baby daskia aje (uh uh uh)
Ibobobo Ibo ibo ibebebe ibe ibe
Ibobobo Ibo ibo ibebebe ibe ibe (No be tinko tinko)
Ah ah ah
No be tinko tinko
Ah jah jah jah baby jah



Writer(s): Selebobo, Yemi Alade


Yemi Alade - Rebel Queen
Album Rebel Queen
date of release
26-07-2024




Attention! Feel free to leave feedback.