Yemi Alade - Tomorrow Lyrics

Lyrics Tomorrow - Yemi Alade



Nobody knows Tomorrow
Stay with me tonight
Popote uendapo I go dey remember
You go always dey my mind
Yasso hmm hmm hmm hmm
Inna my mind
I am looking for the melody
Searching for the rhythm wey go totori
And in my soul I am waiting on the prophesy
I dey para
My mind don dey worry for my cheddar
I no dey slow down
Mama told me I go blow like I be Vuvuzela
Nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow (ah yeah yeah yeah)
Stay with me tonight (popote uendapo)
Popote uendapo I go dey remember
You go always dey my mind (ah you go always dey my mind)
If you have to leave tomorrow (if you have to leave baby no)
Stay with me tonight (popote uendapo)
Popote uendapo I go dey remember (ulala ulala)
You go always dey my mind (ah ah ah ah ah)
Nobody knows tomorrow
You fit to get money pass Aliko
I dance away my sorrow
I go bounce like boy Alinco
Rain or shine I'II be shinin' like a diamond
I no dey gree
From Ikeja to Miami dem dey dance to my calypso (oh yeah)
I dey para
My mind don dey worry for my cheddar
I no dey slow down
I'm a winner I don blow like I be Vuvuzela
Nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow (ah yeah yeah yeah)
Stay with me tonight (popote uendapo)
Popote uendapo I go dey remember (I go remember)
You go always dey my mind (ah you go always dey my mind)
If you have to leave tomorrow (if you have to leave today baby yeah)
Stay with me tonight (ah popote uendapo)
Popote uendapo I go dey remember
You go always dey my mind (uh you go always dey my mind oh oh oh oh)
Hmmm nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow (ah ayi)
Stay with me tonight
Popote uendapo I go dey remember
You go always dey my mind (ah you go always dey my mind)
If you have to leave tomorrow (if you have to leave baby no)
Stay with me tonight (popote uendapo)
Popote uendapo I go dey remember
You go always dey my mind (umu hapa ama aiya)



Writer(s): Hope Yasso Dennis, Yemi Eberechi Alade


Yemi Alade - Tomorrow - Single
Album Tomorrow - Single
date of release
17-05-2024




Attention! Feel free to leave feedback.