Lyrics NOW (feat. Bugzy Dvinci) - Elveektor
Na
money
wey
big
pass
me
na
eem
me
I
want
to
dey
collect
now
Na
babe
wey
no
follow
me
talk
na
eem
me
I
want
to
dey
follow
yan
Okwa
ijuo
m
ihe
m
na
acho
m
si
gi
na
mu
amaro
but
I
want
it
now
(Now)
Na
men
wey
get
money
na
eem
me
I
want
to
dey
follow
cap
Anywhere
road
no
dey
na
eem
me
I
want
to
dey
pass
(Now)
Na
men
wey
EFCC
invite
na
him
me
I
dey
follow
kak
Tum
bom
tum
bom
pass
Calabar
na
nyash
I
go
follow
still
Anything
wey
burst
calabash
nwanne
tinye
nu
m
na
deal
Anything
wey
go
make
me
happy
na
eem
me
I
dey
rush
now
And
na
problems
wey
pass
me
na
eem
me
I
dey
solve
now
Pow
Pow
Pow
Bet
bet
bet
bet
it
yeah
Cheque,
cheque,
cheque
we
get
it
yeah
Benz
Benz
Benz
We
ride
it
yeah
We
stacking
yeah
Onwerodi
Olokpa
get
out
We
still
dey
End
SARS
Nwa
juo
m
maka
T-fare
ozo
I
swear
I
go
end
chat
(Now)
Na
only
girls
wey
dey
drive
Benz
na
eem
me
I
dey
follow
chat
Bold,
black
and
beautiful
I
swear
Nwa
me
I
go
follow
back
M
ga
enye
gi
ya
ka
isi
alike
ya
Onye
tinye
aru
m
ga
a-fight
ya
Problems
no
dey
finish
so
ibutegodi
ozo
m
ga
alike
ya
(Now)
Imana
asi
na
onye
na
chi
ya
Imana
alusi
ina
efe
ama
ebe
ana
api
ya
Na
wickedness
I
dey
learn
now
Humble
guys
don
dey
vex
now
Investement
investment
but
na
only
1K
i
get
for
Binance
Na
work
wey
go
pay
me
in
crypto
na
eem
me
I
just
dey
find
now
And
na
any
thing
wey
me
I
no
fit
buy
na
eem
I
go
dey
price
now
Crypto
crypto
crypto
get
it
yeah
Cheque,
cheque,
cheque
we
get
it
yeah
Benz
benz
benz
we
ride
it
yeah
We
Stacking
Yeah
Onwerodi
Big
things
I
dey
do
now
Big
rings
big
rims
Big
runs
I
dey
run
now
Big
play
I
play
now
Big
plane,
touch
down
Big
rings,
Buss
down
Everything
buss
down
Got
a
chick
down
Like
buss
down
Boss
up,
you
know
that
I'm
down
south,
you
know
that
It's
fuo
anwuru,
you
know
that
I'm
down
south,
you
know
that
Don't
feel
bad
I
just
wanna
change
my
style
I'm
a
bad
girl
cuz
I'm
tired
of
been
a
good
girl
Attention! Feel free to leave feedback.