paroles de chanson 4 Instance - VIP , 2Baba
Jhii!
Eh!
Who
dey
Wetin
dey
talk
Ooh
Chai
Eh!...No
be
small
thing
o...
Eh
Yeh!
Ala
Oyi
e!.
Ala
Oyi
e
e!
Ala
Oyi
e!.
Ala
Oyi
e!
Eh!
See
For
instance
Say
i
be
the
one
wey
dem
give
Chance
Say
i
be
the
one
wey
dey
make
Plans
For
all
man
to
benefit
Abi
To
make
we
disagree
To
Abi
to
create
chance
But
now
am
not
of
importance
Cos
now
I
am
looking
from
a
Distance
And
That's
why
you
give
them
the
Chance
To
do
us
...and
turns
to
victim
Of
circumstance
Them
just
dey
ignore
our
Existence
Dey
create
excuse
dey
use
excuse
To
buy
chance
Ai,
dem
no
want
know
say
we
dey
Them
dey
use
us
dey
play
All
we
get
is
a
pursing
glance
Anytime
we
stand
for
resistance
When
them
in
the
act
of
Exploitance
Abi
we
just
be
living
in
a
Trance,
lord
Oh!
my
God!
Ala
Oyi
e!
The
thing,
what
am
feeling
Is
a
feeling
of
love
And
then
you
know
say
its
so
So...
Ala
Oyi
e!
In
your
house
so
Or
you
in
a
moto
And
you
dey
a
go
slow
s
...
Ala
Oyi
e!
Feel
like
This
thing
is
Affecting
your
being
And
is
killing
your
soul...
Ala
Oyi
e!
Ala
oyi
e
for
the
thing
wey
you
See
Wey
make
you
ala
oyi
eh
Ala
oyi
eh
See
this
type
of
thing
we
we
dey
Feel
ing
Dey
make
me
dey
want
to
dey
to
Dey...
Ala
Oyi
e!
Even
if
I
want
to
dey
cheat
I
go
still
go
dey
want
to
dey
to
Dey.
Ala
Oyi
e!
Stand
look
around
you
And
I
bet
you,
you
go
want
to
Dey
to
dey...
Ala
Oyi
e!
Ala
Oyi
e!
for
the
thing
wey
u
See
wey
make
you
Ala
Oyi
e!
For
instance
Say
emi
ni
Baale
of
Nigerians
Shey
I
go
dey
respect
your
own
Stance
Shey
I
go
create
the
scenery
for
Better
to
plenty
To
dey
Make
we
dey
give
chance
Instead
of
to
dey
pack
the
money
Go
France
Dey
make
suffer
to
full
in
Abundance
Dey
make
me
to
wan
run
away
To
a
place
wey
e
be
say
I
go
dey
feel
like
to
break
Dance
Where
dem
go
respect
my
skills
For
instance
Where
dem
go
no
go
just
dey,
dey
Play
pranks
On
top
the
people
wey
work
the
Way
Wey
give
them
the
key
To
the
door
to
the
substance
Wey
dem
just
dey
use
with
Freelance
Their
looting
no
dey
give
us
Assurance
Repentance
no
dey
their
plans
eh
Create
annoyance
for
my
heart
So
Ala
Oyi
e!
See
what
am
feeling
Is
a
feeling
of
love
And
then
you
know
say
is
so
So...
Ala
Oyi
e!
In
your
house
so
Or
you
in
a
moto
And
you
dey
a
go
slow
so...
Ala
Oyi
e!
Feel
like
This
thing
is
Affecting
your
being
And
is
killing
your
soul...
Ala
Oyi
e!
Ala
oyi
e
for
the
thing
wey
you
See
Wey
make
you
Ala
oyi
e
Ala
oyi
e
See
this
type
of
thing
we
we
dey
Feel
ing
Dey
make
me
dey
want
to
dey
to
Dey...
Ala
Oyi
e!
Even
if
I
want
to
dey
cheat
I
go
still
go
dey
want
to
dey
to
Dey...
Ala
Oyi
e!
Stand
look
around
you
And
I
bet
you,
you
go
want
to
Dey
to
dey...
Ala
Oyi
e!.
Ala
Oyi
e!
for
the
thing
wey
u
See
wey
make
you
Ala
Oyi
e!
Ala
Oyi
e
e
e!
Ala
Oyi
e
e
e!...
Make
we
dey
give
chance...
Instead
of
gather
money
dey
France...
Ai!
hmnn
Not
to
dey
come
Dance...
Ei,
bale
of
Nigerians
Ala
Oyi
e!
Ala
Oyi
e
e
e!...
Ala
Oyi
e
e
E!...
Ala
Oyi
e
e
e
e!
Chineke
me
Ala
Oyi
e
e
e
e!
[Till
fade
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.