paroles de chanson I Dey Feel Like - VIP , 2Baba
You
know
wetin
I
dey
fell
ehn!
You
know
wetin
I
dey
fell
ehn!
(No
be
small
matter)
echo
You
know
wetin
I
dey
fell
ehn!
You
know
wetin
I
dey
fell
ehn!
(No
be
small
matter)
echo
See
girl
the
way
wey
you
dey
Do
me
I
must
confess
say
I
love
you
really
truly
I
will
do
anything
for
you
Anything
you
want
me
to
do
Oh
my
girl
e
You
are
the
one
that
I
look
at
as
Heavenly
You
are
the
one
that
I
adore
And
I
know
I
can
die
for
you
see
My
angel
The
one
that
makes
me
smile
My
angel
The
one
that
gives
me
joy
The
one
that
makes
me
strong
When
I'm
in
the
midst
of
Temptation
You
are
the
one
that
makes
me
feel
Like
I'm
a
ruler
of
a
Motherfucking
nation
So
I
say
I
dey
feel
like
Obasanjo
eee!
Because
you
love
(love
me)
I
dey
feel
like
Tinubu
ooo!
Because
you
care
for
me
(Care
for
me
care
for
me)
I
dey
feel
like
Jay
Z
eee!
Because
you
fine
like
beyonce
(Beyonce)
I
dey
feel
like
Jolly
Nyame
Because
you
dey
burn
my
heart
Dey
like
Mandela
Because
you
dey
fight
for
me
(Fight
for
me)
I
dey
feel
like
Bob
Marley
ooo
Because
you
dey
high
me
(High
me)
See
see
this
love!
eeh
No
be
small
matter
(Matter
matter)
Me
and
you
my
girl
God
dey
together
forever
(ever
ever)
And
no
other
man
Can
put
us
asunder
(asunder)
That's
why
I
promise
to
love
you
Till
the
end
of
my
life
(life
life)
See
this
girl
I
dey
harsh
for
her
matter
If
you
try
her
no
be
small
quanta
Me
and
you
go
enter
the
same
One
bata
(bata)
Eee!
See
see
my
angel
The
one
that
gives
hope
You
are
the
one
that
gives
me
hope
When
I'm
at
the
end
of
the
world
You
are
the
one
that
makes
me
feel
Like
I'm
a
ruler
of
a
motherfucking
nation
So
I
say
I
dey
feel
like
Obasanjo
eee!
Because
you
love
me
(love
me
love
me)
Dignified
is
the
way
that
I'm
feeling
Because
you
care
for
me
(Care
for
me
care
for
me)
I
dey
feel
like
Akume
Because
you
dey
feel
me
(Feel
me
feel
me)
I
dey
feel
like
Mandela
eeh
Because
you
dey
fight
for
me
(Fight
for
me)
I
dey
feel
Oaaa!
Because
you
love
me
(love
me)
I
dey
feel
I
dey
feel
like
(feel
like)
Because
you
need
me
(love
me)
See
I
love
you
(I
love
you)
Because
you
love
me
(love
me)
See
I
need
you
(need
you)
Because
you
need
me
(love
me)
See
I
want
you
because
you
want
me
(Want
me)
See
I
love
you
Because
you
love
me
(love
me)
I
dey
feel
like
Atiku
ooo!
Because
you
want
me
(want
me)
Feeling
a
young
Alaji
Because
you
dey
burn
my
heart
I
dey
feel
like
a
very
royal
highness
Because
you
explode
me
(explode
me)
And
I
dey
feel
like
Bill
Clinton
ooo
Because
you
trip
for
me
I
dey
feel
like
Donald
Duke
Because
you
dey
buy
things
for
me
I
dey
feel
like
eee!
aaa!
Because
I
dey
buy
things
for
you
We
must
feel
like
we
love
ourselves
Because
we
dey
feel
ourselves
Eee!
eee!
eee!
eee!
Because
you
love
me
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.